C’est la même qualité c’est juste le prix qui baisse 😹😹😭
2026-09-14 20:29:02
773
Patience Adolphus :
Please bring me back am on bike 😂
2026-09-14 15:00:23
1175
Precious💚 :
That black wig is fire!🥺 Abeg no mind aanu 😂
2026-09-14 14:02:17
26873
ADÉ_ :
You Dey whine our wig Dey shake
2026-09-14 14:21:37
2766
Moyoh :
So hair wey be nothing to other countries na e be flex for Nigeria 😭😭....Na artificial hair oo make I come 2 million for am unto say i wan impress girll...Thunder strike unna for me😭😂😂
2026-09-15 18:18:44
2
GlamGoddess 24/7 :
Abeg de last person won oo na full human hair ooo🥺😂😂
2026-09-15 14:26:13
3
4tyfiedwealth💚 :
nothing prepared me for the last but anticipated one.😂
2026-09-15 14:06:03
1
Nancy♥️💖 :
na once e turn to chewing gum 😂
2026-09-14 13:37:14
453
Bella•aa😝❤️ :
All dey do same work 😂
2026-09-15 14:53:52
1
💤~^~💤 :
E release ooooo😭😭🤣🤣!
2026-09-14 22:29:07
6
🌸Ummi🌸 :
those of us using tiktok to forget our problems may we never lack data
2026-09-14 20:02:21
527
✧༺ 𝓟𝓮𝓪𝓻𝓵 🎀🖤 ༻✧ :
Apart from me, who else has never fainted since they were born. No matter how hard I try, the thing no dey ever work 😂😂😂
2026-09-15 05:27:10
821
Meeday :
The wig lose abi e no lose 😂
The wig release abi e no release
The wig fall abi e no fall
Abeg we no dey accept oppression ohhh 😂
2026-09-14 14:45:56
143
🎀Miss Muna🎀☪️ :
If you bring me back, I'll bite you 😂😏
2026-09-14 19:52:52
1734
Just E💕🌹🍒 :
He lose Abi he no lose 😂😂
2026-09-14 16:38:10
7
Big Whitney :
the purple wig is the best...e lose abi e nor lose 😂😂😂
2026-09-15 12:38:56
62
To see more videos from user @_aanuade, please go to the Tikwm
homepage.