all people wey I recommend my school to, dem dey always have course to curse me once a while 🙈😂😂😂😂😂😂
2026-09-16 00:21:05
1
olabisi stitches👗 :
This school show me shege promax😂
2026-09-15 20:16:46
1
Oluwafikayomi💍🖤🔐💓 :
For you that don’t know this place Federal college of Animal Health and production technology Apata Ibadan hmmmmm
2026-09-15 23:41:46
3
VICTOR 🤬🤍 :
If you graduate from this school, definitely there’s no school you can’t attend.
2026-09-15 05:07:44
45
Ayanwale 12 :
the only school wey get aso rock, Abuja and lekki😂
2026-09-14 22:09:02
14
SÁMMŸ®️ :
There is more in moor 😂
2026-09-15 08:46:47
17
:
Omoh I don collect Hnd form sha 😂😂😳😳😳😳😳
2026-09-15 19:35:44
5
don_julio0010 :
Once you offend one lecturer, you don offend all your your lectures including department 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-15 13:41:46
12
FROSH🥱🥱 :
moor Plantation is where lecturers will be telling you not to jott anything down that you should just to listen to what he/she is teaching you at that moment till the semester end and you won't be given handouts
2026-09-15 11:37:28
5
fola_kayomi❣️ :
All I can just say is Omoh😅😅
2026-09-15 15:10:55
4
ADIRE BY PRECY :
There is more inside moor
2026-09-15 16:26:15
1
faheedah :
all I can say is omoo😪
2026-09-15 19:51:07
1
Daniel :
you no go believe say abuja dey inside this yard😂
2026-09-14 20:39:21
5
Tiffys scent :
Omo I see hell 😂 but we thank God sha😁
2026-09-15 14:45:46
3
💕꧁ⓄⓁⓊⓂⒾⒹⒺ꧂🦋 :
Ahhhhhh moor we wey still dey there self our eye dey see a lot😭😭😭 i can’t explain
2026-09-15 20:38:42
1
VICTOR 🤬🤍 :
If you go this school, e go reach one time wey you go begin question God 😂😂
2026-09-15 05:09:36
2
AISHAH :
emi ti fe project defense mi ki malo le 😂wa💃
2026-09-15 13:31:33
2
Martin Dedrick315 :
I dey fight for my life like this
2026-09-15 15:01:44
4
ʜᴀʀᴅʜᴇʙᴀʙᴢ🦉 :
Hell on Earth!!!
2026-09-15 10:23:21
3
thimigold :
Omo is all I can say ..oju ri
2026-09-15 13:26:00
1
To see more videos from user @youseuf53, please go to the Tikwm
homepage.