@naija102fm: Join Us On Tuesday by 9:30am For #MorningRuns with @beccablisse and @djamsah As We Go Dey do some sitdown talk with @omogeabi and @manlikearaga wey just comot from the house of Big Brother Naija “Show Ya Sef” Season 11 You Get Question Wey u go like ask them? oya put am for the comment section #Naijafm #naweradio #trending #BBN