@moscohategirls3: Any girl wey Dey use air na hooks any boi wey Dey use na Igala😔🤷‍♂️😂

MoscohateGirls𝕏🤬
MoscohateGirls𝕏🤬
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 14 September 2026 14:44:31 GMT
93428
16429
221
714

Music

Download

Comments

origiovmom
ORIGI OV MOM🛐📿🕋 :
if you finish dey video return that car key masco😂😂
2026-09-14 17:43:05
750
bignelsonnn
BIG NELSON ❤️🦅𝕏 :
I don tell una say wahala dey 😂
2026-09-14 16:12:16
933
defundz_of_good_life
✞ D£ FUNDZ🤍🧌 ✞ :
Una don die for mosco hand for this 17 pro wey e buy so 😭😂
2026-09-15 05:51:11
101
templ416
【ŤƐMPŁƐ💦🥹 】backup 】 :
omor make I delete this tiktok 😔
2026-09-14 15:05:32
122
fantasyx17e
Godson🧑‍🦯🤍! :
mosco don start😂😂
2026-09-14 14:49:08
260
mrbrainiac01
B🏌🏽‍♂️G Brainiac♌️🧌 :
una dey muzz me anyhow for this socio medium😹😭
2026-09-14 20:52:11
27
adex_richie_3
✭𝘼𝙙𝙚𝙭 𝙍𝙞𝙘𝙝𝙞𝙚 ✭ :
So I be igala😹😭
2026-09-14 16:18:20
75
buchicares001
ONYEBUCHI🍇🥬🍆 :
Sweet igala boi ❤️
2026-09-14 16:39:02
20
yb.4lyf3
´ཀ`💚. :
😂
2026-09-14 20:39:41
32
loverboy_timileyin
Oluwatimileyin 🫢💕 :
I now say I don die for your hand this week 😳
2026-09-14 16:32:11
8
bigjargo123
꧁༒☬JARGO☬༒꧂ :
moscho first to comment [Big LOL]
2026-09-14 14:48:20
19
ugwuwhales
UGWU :
2026-09-14 14:49:17
42
happy_1133
Tori🪖🎖️💚 :
Una don die for mosco hand for this 17 pro wey e buy so 😭😂
2026-09-15 01:30:09
16
__divine_0
ᗪ丨ᐯ丨几乇 🐐 :
I talk am say we nor go hear word again Mosco 😹
2026-09-14 20:05:23
24
dannnyy92
🖤. :
Mosco go finish everybody for this app 😂😂😭😭
2026-09-15 18:22:19
8
this_user_hate_girls7
𝐁𝐥𝐚𝐜𝐤𝐞𝐲🖤 :
Mosco don start 😂
2026-09-14 15:41:33
12
unkown67y
Wicked man 🍻🧃 :
kai
2026-09-14 14:57:20
6
sbm088
SBM🌓..🛍️🛍️ :
[Sticker] because you buy iPhone 17 pro max now people no go hear word na make u won shade iPhone air 😂
2026-09-14 15:43:42
0
bigkorea3
DESTINY 🪼 𓃵 :
😂💔
2026-09-14 19:18:47
4
mr.dazny
✞ ÐΛ乙几Y♋️ :
No be so ohhhh Mosco
2026-09-14 22:20:26
4
mrjazzy21
ᴹʳ ʲᵃᶻᶻⁱ🇿🇦🕷️ :
Na 17pro you buy oo you no go kill us 😂
2026-09-14 21:37:44
3
justtdoni0
𝕸𝖗 𝕱𝖔𝖗𝖙𝖚𝖓𝖊 💼🀄️ :
Omo wahala go Dey dis app o😂
2026-09-14 21:43:39
1
frankkkfx
frank📿📿 :
Mosco abeg na
2026-09-14 17:38:40
2
am_richiedgaf
…❤️‍🩹 :
Come this boy😂
2026-09-14 15:40:19
2
ayi.1de0
ayi.1de0🔕📴 :
2026-09-14 20:28:26
1
To see more videos from user @moscohategirls3, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About