U are not better than them oo my sister, just pray make u sef get helper no award for suffering!!!! 😂, never forget to celebrate ur efforts and little wins ereooooo!!!!
2026-09-14 20:45:41
277
🥀👑💐🌷 :
Girls Dey put hands for bad thing na why I no Dey let anybody pressure me
2026-09-15 05:29:47
74
🌸Pherkygirl🫧🎀 :
Na only you talk truth for this app 😂
2026-09-15 07:26:39
5
Cyndi 💙💙 :
How am i better than someone that has sponsor 😂😂😂
2026-09-15 07:55:36
40
Pat-okpara :
How am I better than someone who is getting steady help? Me wey suffer wan finish
2026-09-15 07:25:55
7
Zinnystitches||RTW🪡✂️ :
I’m not better than them abeg 😏i need sponsor too no award for suffering 😂😂make dem link me up with chief
2026-09-15 07:07:25
19
CHINECHE♡🌸 :
nobody fit pressure me walai
2026-09-14 23:00:42
26
MI- Thrift vendor 🛍️🛒 :
I swear 😂
2026-09-15 05:59:54
1
MHIZ OMA FASHION WORLD :
true talk
2026-09-15 07:14:01
2
veloura.x :
We’ve heard u …insulting them wasn’t necessary sha ✌️
2026-09-15 06:11:19
19
RPP AFFORDABLE IN ABULEADO LAG :
I will never look down on my self. My own is to continue pushing.
2026-09-14 21:55:53
19
Rare Tonia❤️ :
Na lie🙂↔️mummy is consistency🫣
2026-09-14 21:16:42
28
Cloth Vendor In Iree 👜👗 :
Na only God I get ooooo 😩make e come help me oo
2026-09-14 18:02:33
16
Scent by preshy 🌷👃😘 :
Omo is not easy 🥺🥺
2026-09-14 21:16:17
7
BUBAY’S FRAGRANCE HUB 🛍️ :
Omo sometimes I feel like say I dey backward oooo😩😩😩😩😩😮💨😮💨😮💨😮💨
2026-09-14 20:09:47
6
To see more videos from user @classicgirlie.ng, please go to the Tikwm
homepage.