Mira baby shock me Aswear..but it's her choice though
2026-09-14 22:06:47
642
Sophia Richard :
Mira baby
2026-09-14 18:06:49
221
Chivelle🤍✨ 🪳 :
As pikin be blessing naso e be setback
2026-09-14 17:21:07
2479
Cookie✌️😈 ❤️🧚♀️❣️🎀🔥 :
Na why I remove am oo
2026-09-14 18:17:13
427
oge_chi37 :
Make una nor put the girl for depression abeg
2026-09-14 18:01:39
1071
Diva❤️🌹🌸💕 :
Pikin Dey hold blessing abeg
2026-09-14 20:12:02
200
Tina | Abuja Food & Lifestyle :
You no lie o, as a single lady e de very easy to get help and assistant but the moment you don marry or get pikin people go start to avoid you.
2026-09-14 17:29:21
171
Ozildagreat :
Born if you one Born. Most people dey kpai without say dem born and thier name don go like that. Who one get setback go get. At the end of the day the child go grow and become a blessing and you go still get time to become who you one be in future 💯
2026-09-14 20:44:08
151
@Chival_official54 :
That’s a big lie,my baby is a blessing,ever since I got pregnant she brought a lot of luck and blessings to me and my husband
2026-09-15 11:34:11
14
Irikefepromise♥️🌹 :
Nor be lie you true....but abortion is not an option
2026-09-14 16:52:06
26
lowlightgoddess :
You been like the girl ?
2026-09-14 20:59:16
235
Lovethomon :
Some no go gree see truth in this.
2026-09-15 14:03:17
2
ERNEST ELITE :
I disagree with this, my bro. I’ll remind everyone that there is a beautiful life beyond social media. Destiny differs,may GOD bless her union 💜
2026-09-15 15:09:08
1
♡~HeiressCEO🕷️🎭 :
Yes he’s right but also non of his business at the same timeeee abeggggg.. Make depression no choke the girl abeg
2026-09-15 13:26:34
1
Lily.Tomlin :
Even those wey never born suffer pass those wey don born, relax no be by that one. Destiny is different
2026-09-15 08:18:34
78
Tolani Comfort :
nah una Sabi shey people way never born don see helper finish?
2026-09-14 21:39:27
49
Chizzy💋🤍 :
So long the father of the child owned up to his responsibility…Let her be🙏
2026-09-15 09:45:34
30
Gifted🥵 :
everybody get advice for mouth...
2026-09-15 08:13:14
31
AJOKE :
Na so Dey advice me not to rush now am 30+ no child no husband same people com dey advice me back say even if na 1 make I go born, now I realize the earlier the best time no wait for anybody especially women.
2026-09-15 10:29:41
13
To see more videos from user @big.tony.smart5, please go to the Tikwm
homepage.