@big.momo52: I hope to make my mum proud #newjob #cook #hustlernation #ilovemyjob

Big Momo
Big Momo
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 14 September 2026 16:07:52 GMT
27214
3610
123
24

Music

Download

Comments

shamatr5
Tcalm🌸🌹 :
no worry na you go later balance your madam for month end 😂😂😂😂😂😂
2026-09-14 17:08:24
215
keepitreal689
~🎈🥰¥π~ :
Omo this one go pay, insha allah
2026-09-14 16:33:11
35
kamalaharris25
Happy🥰 :
You done try 😂😂 make ur mum sef make u proud, make see if e day easy to see food comot eye and close mouth 😂😂😂
2026-09-14 17:04:26
25
lovethsweet30
Chubby diamond 💎💎💎🏳️‍🌈🌈 :
30k and you don already chop 25k for ur first day my sister's abeg help me shout as how now 😂😂😂
2026-09-14 22:13:58
7
ochesefoods1
favoured girl :
I shall know you no go collect salary and u go even balance them...
2026-09-16 13:06:05
3
88preciou
big preshy 🦋🥰 :
The one way Dey pain me as he Dey chop he no they even call us make we join am 😭😭😭
2026-09-15 10:16:39
3
rdiva1010
DIVA 💚 :
I hope u get to make mom proud
2026-09-14 16:44:02
9
womanoffaith15
Glorious Chi💕 :
Oh Chim! they born you born food I say make I ask 😂
2026-09-14 20:41:27
2
slim.diva015
Amina 💯💞💞🥰 :
I done tire to defend you Abeg drop location make I just join you at once😂😂
2026-09-14 20:51:41
7
chievth
E-m-p-r-e-s-s :
U sure say u get salary this month 🤣🤣🤣🤣
2026-09-15 18:32:39
1
paige_spiranacfansonly
Purity Uzoma :
Chia shortage no be small ooh 😂😂😂😂😂
2026-09-14 18:37:44
3
johnlong4477
John Long :
to make mama proud is the goal🤣🤣🤣
2026-09-15 08:04:52
2
myijeoma1
J🌹a🌹n🌹n🌹e :
enjoyment just de some place sha
2026-09-14 23:23:02
2
ugomma309
💖Ugomma 💖 :
location please I can wash plate 🍽️Biko
2026-09-14 21:13:12
1
olivia40123
Olivia💕☘️ :
Enjoy ur sef na from where we Dey work we Dey chop
2026-09-16 23:42:58
1
divine.love925
DIVINE LOVE 126🥰🎉🎉 :
hahaha My madam you like food ooooo
2026-09-14 23:07:36
1
mma79416
🌬💵🍓Mma🇬🇧 :
money don finish
2026-09-15 09:35:54
1
etzstainlessbea
Spotless stainless🫀🩺 :
Na so😂😂😂
2026-09-14 19:41:18
1
marvelstar722
MI :
Aaaah a costly mistake 😭
2026-09-14 16:11:48
6
jeonangel26
Angel ⁷💜🌸 :
Hope say u don dey save cause u go pay Gbese tire😂😂
2026-09-15 08:30:10
1
queen8chi
pretty chi :
I love this your life style...I will soon join you ...
2026-09-14 18:55:14
1
presh56234
PRESH🌹🌹 :
keep my own too boss🥰🥰🥰
2026-09-14 16:10:18
1
tinabliss93
Tina Bliss🌹 :
I too like this guy I swear
2026-10-19 09:47:24
0
praise.god9498
peace of mind :
How na🤔🤔
2026-10-23 23:15:43
0
stephanieindiva
~Stephanie~indiva~🏥👩‍⚕️🌸~ :
lol
2026-09-14 16:16:28
0
To see more videos from user @big.momo52, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About