@omoglow0: #goviral #nigeriantiktok🇳🇬 #fyp #canadatiktok

Omoh and Mom
Omoh and Mom
Open In TikTok:
Region: CA
Monday 14 September 2026 16:29:36 GMT
276419
22098
1144
2594

Music

Download

Comments

.sir.precious
Precious :
God help me to take my mom out of the country one day 🙏
2026-09-14 22:16:49
461
iamwhizzy1
WhizzY............💰💯✨ :
Mummy once said?😂
2026-09-15 13:07:21
0
naaisabellaaryee
NAA DEDEI ARYEE🇺🇸🇬🇧🇨🇦 :
Them dey smoke sushi for Nigeria ke?? Mummy go kill us ooo 😂😂
2026-09-14 17:18:06
753
mrsgofor
Elizabeth Vandi Gofor :
No be that sushi wey dem Dey smoke for Nigeria (Shisha)😂😂😂
2026-09-14 18:02:59
451
carolyne.1188
Carolyne-1188 :
'make i try for mouth?' 🤣🤣🤣🤣🤣mama wetin you wan use try am before?
2026-09-14 17:33:41
127
ame_nawo
Ame :
I want to fight you for your mum
2026-09-14 19:49:04
196
tochukwu971
TOO🪐💳 :
I go leave TikTok for you and your mama oo😂😂
2026-09-14 17:40:32
40
queenodis2
Queen Odido🇳🇬🌎🥰💓 :
Make I try am for mouth? I no try am 😂😂😂
2026-09-15 13:03:46
6
ceecomtechnologies
ceecom :
l no know sushi, sushi no know me
2026-09-15 07:15:12
0
bignikky09
OLUEBUBE 🍒😝 :
I know mummy in Ajangbadi ❤️
2026-09-15 11:21:56
1
_thatapartmentgirl
Luxury Shortlet Lagos | lekki :
Mummy once said? 😂😂😂
2026-09-14 18:39:57
209
gaf665
GaF665 :
You're not nice at all 😂🤣🤣🤣 You sef laugh as you serve her
2026-09-14 21:37:08
13
katiqueen28
SUPERIOR 😇💪❤️💦 :
Wey the food 😂😂
2026-09-15 07:01:59
1
yallmeetrosey13
⋆. 𐙚˚࿔😍𝕽𝖔𝖘𝖊𝖞💗𝜗𝜚˚⋆ :
me and my mom soon cause am omoh too
2026-09-14 19:58:26
1
astrid_chimamanda
Astrid :
🤣🤣 mummy ask her ioo
2026-09-14 22:47:11
2
oliviabrizzy
@Olivia Brizzy 💘🥹 :
Mummy once said 😭😂😂😂
2026-09-14 20:18:50
5
starworthz
star worthz :
give mommy food abeg if I dey go abroad na only garri I go pour full my Ghana must go if I reach I go buy clothes
2026-09-14 21:34:40
29
gloria.ayam
Gloria Ayam :
You too like wahala oo😏
2026-09-14 17:07:00
16
chikalilly
Lillys Scout Realty :
Mummy oh, she said “weytin Dey commot for the body😳😂😂
2026-09-15 08:49:11
13
bjstorytales02
bjstorytales02 :
mummy said which one be sushi [Big LOL]
2026-09-14 17:24:56
25
gbandzie
Kwame Danquah :
U no dey respect your mummy?U won make she eat food wey edey leak..🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-15 00:43:31
17
To see more videos from user @omoglow0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About