🚨 Seyi Vibes Fans Notice! 🚨
Please I know you can talk to Peller 😂🙏 so abeg help us tell am say this promotion song wey e wan do this month make e no do am this month again ooo! 😂
We all love Seyi Vibes music 🎶❤️and if Peller do that promotion song this month from this month reach next year nobody go fit top number one because na Seyi Vibes song we want dey top 1️⃣! 😂🔥
And abeg me wey enter your comment section I no mad ooo 😂😂. This notice na officially from Seyi Vibes fans! ❤️🎶🔥welcome to swaguu month
2026-09-14 21:22:11
5
TV 📺 :
abeg sir help me with iPhone XR
2026-09-14 17:13:41
0
:
You’re charging your phone right
2026-09-14 17:22:24
42
Brother pelumi :
For girl way we help you talk to
2026-09-14 22:36:07
3
Aslem 🦍 :
today is my birthday 🎂
2026-09-14 17:10:26
15
Ghost 👻 :
You dor get babe now make we nor hear word again nor be so oo
2026-09-14 18:22:11
2
I am Toyo💎 :
Loml🥰🥰🥰 MS2027
2026-09-14 17:07:22
5
Abibat😍😍 :
Sir please help my life
2026-09-14 17:08:19
1
Iya Maggi :
Why Seun Pizzle never use this song na 🥺
2026-09-14 18:06:13
5
NICKY❤️🔥❤️🔥🔥 :
you still dey dere nah
2026-09-14 17:06:11
5
user6559023472850 :
full of steez
2026-09-14 17:05:56
4
TEMILAYO🥇 :
First to comment
2026-09-14 17:05:10
6
Bîğ_ŘĂŠĶŶ🪙♣️ :
Any single girl here??
2026-09-14 17:26:25
1
W🥰E❤️N💝D💕Y😘 :
Seen pizzle pls help me abeg 🙏🙏🙏
2026-09-14 17:06:27
2
mark.leonard72 :
Mentor 🥰🥰🥰
2026-09-14 17:06:09
4
Hikmah🩶 :
Cause say u don get babe we no go rest Abi 😂😂
2026-09-14 17:10:36
1
King Confidence :
baami
2026-09-14 17:05:13
5
Pizzo viBez :
Big stepper
2026-09-14 17:20:48
1
Rita🩵💙 :
am time 😂
my everyday crush 🥰
2026-09-14 17:05:47
1
SAMI JAY :
I neva see the funds I dey find nah why 😁
2026-09-14 17:08:05
1
hairbylizzy123 :
Bella shmurda deserves award for this verse the guy too good he just Dey give us back to back since 2019 … Dangbana to the world
2026-09-14 23:26:40
0
Dadiyoo 🇺🇸 of benue :
pizzle
2026-09-14 23:25:03
0
To see more videos from user @seunpizzle_1, please go to the Tikwm
homepage.