Some of unna go dey happy say afin best no dey there
2026-09-15 21:51:15
77
first lady M.H.R :
They should allow Seyi to do his work abi ewo attachment gan
2026-09-16 11:59:21
16
Tella :
Una don comot afin for setting
2026-09-27 12:06:25
0
Smart T :
that correction isn't necessary
the boi is growing
that fact that he could switch mean something.
2026-09-27 20:00:11
0
ASSURANCE AYOBAMI🇦🇷 :
Seyi no fit sing that one
2026-09-15 07:57:43
97
Nathaniel :
olomitutu come and learn oooooooo
2026-09-15 08:39:03
26
Admirable001 :
Şeyi voice sweet pass honey 🥰
2026-09-15 09:23:20
104
Ifeoluwa@70 :
Seyi was like egbon were u carry me dey go at the end part
2026-09-15 19:01:31
10
Olakunle T-iFa :
Creativity na water Seyi is sooo good! Ezekiel sef good yapa. Afin da na
2026-09-16 04:21:00
21
omoegun1 :
This two guys are best combination 🔥 ✅
2026-09-15 11:35:20
59
Su-Hu 🩺 :
serious man Abeg de back first 😂😉
2026-09-17 01:34:13
6
sir Alex :
their style of music is different except if you don't know music, Ezekiel is singing pure gospel while Seyi is singing pure juju just know that and know peace and also stop comparing them because they are both good in the style of kind of music each of them chose to be singing.
2026-09-24 16:05:33
7
HacTechGadgets :
Wow wow God bless Seyi and Ezekiel
2026-09-16 22:07:35
11
Omo London Of CCC✈️🇱🇷 :
this two love themselves so much
2026-09-15 19:57:41
14
ṢhiƝƴ🚀 :
I like this two a lot
if afin best dey there,he go dey kinda spoil am
who's with me
2026-09-18 23:08:34
3
Black frosh :
Omoh this seyi too good he get lyrics pah
2026-09-15 21:30:25
12
KOREDE🥷 :
E ti ja mile o 😂💔
2026-09-20 20:16:00
5
AKINKOJU OKUNRIN OGUN :
Very talented boy
2026-09-15 10:18:41
7
Sam_sony :
Omoh this Seyi good ooo 🥰
2026-09-15 15:32:52
6
Glomoz_Imports :
Keep growing guys
2026-09-15 09:03:57
7
🌸🌺ABEJE AKEWI🌺🌸 :
omo music dey run for seyi blood ni seh 😂❤️❤️❤️❤️❤️I Love You Small But Mighty❤️
2026-09-15 21:36:51
5
🅰️Y🅰️NSEGÚN01 :
All I can say is omor🥰🥰🥰
2026-09-14 19:09:54
5
𝖒𝖎𝖌𝖍𝖙𝖞❤🔥 :
guy's let's support this seyi ologo nhh global this guyy bee❤️🩹 kaiii🔥🔥🔥
2026-09-15 18:25:11
6
Liz Motivate :
which one is omode yi omo na
Trying to suppress him?
2026-09-16 14:59:13
4
To see more videos from user @topzymedia, please go to the Tikwm
homepage.