@aprokochris: He asked if ladies are paid in their place of work and people knew a lady asked him money #capcut #naijatiktok #trending #viraltiktok #foryou and this got people talking on twitter and social media
it's 2 months now , nd she claims dat her boss neva pay am 😅😂 e shock me
2026-09-15 03:17:59
233
@Mi_glow :
The money no dey reach us🤦♀️🤣🤣🙈
2026-09-15 08:34:24
116
🦉 :
If woman nah una type, una no go complain...nah the one wey una no like una dey give complain 😅😅
2026-09-15 11:27:37
23
Blissful🥰 :
😂😂😂 We are just babies 🥺
2026-09-15 18:04:03
21
Mr_marvin98 :
Omo Dey don bill am eh
2026-09-15 01:38:53
96
👑CイPサER👑 :
Men bill women with your full chest una no be machine joor
2026-09-15 21:28:08
51
Glo :
Our money is too small to pay bills😏
2026-09-15 14:51:40
4
dorislawrence436 :
Na so one man ask me whether they no Dey pay me Omo I begin list the things wey I Dey use my salary do even the ones I no Dey do na once he come Dey pity me 🤣🤣🤣🤣
2026-09-15 17:31:14
6
Moon on :
Just that we have a lot of things to buy
2026-09-16 05:14:53
3
folasewaadebayo :
our money is never enough to spend 😂😂
2026-09-16 08:05:45
7
DADDY…. :
I tire o😂
2026-09-14 20:55:10
13
Otis-wealth :
He said no no no I have to cry for help 😂😂
2026-09-15 11:14:39
14
Dozie_ :
Na 3am wave of thought be this, I’m sure 😂
2026-09-15 08:23:29
6
Nanayaa♥️♥️ Billionaire :
we are paid ice ooo and it melts before we get home🤣🤣🤣
2026-09-19 07:31:56
1
~ ᴬᴱᴾUNKNOWN•✟ :
Guyyy laff no gree me for here 😂
2026-09-16 11:01:06
2
GOZIE :
I swear guy
e reach to ask
2026-09-16 07:49:43
1
dorislawrence436 :
Our money no dey dey enough for us🤣
2026-09-15 17:28:43
0
Kay-Fabricstore😍🛍️ :
Our money is not sweet😅😂😂😂
2026-09-15 17:34:27
0
𝓢𝓤𝓜𝓜𝓔𝓡🔥 :
Our money is not enough 😂😭
2026-09-15 15:36:28
0
CORNUCOPIAN👹🧜♂️ :
Una fit dey work same payment make she no dey get all the time😂💔
2026-09-16 01:54:45
2
kingnino :
Them don bill my guy Wetin nor good
2026-09-15 19:23:31
3
diamondcharis🇳🇬🇭🇹✝️ :
Abeg the money no dey reach us 😂😂
2026-09-15 12:20:08
0
Enzo Mateo :
I don asked this question before 😂😂
2026-09-16 06:48:27
1
To see more videos from user @aprokochris, please go to the Tikwm
homepage.