Guy how can you compare Benz with army rank omor fear military oo
2026-09-14 22:38:27
485
KINGSHOW42 :
E say my de fear u with my millions for my acc😂 omo see voltage
2026-09-14 22:47:41
1112
sad🤡 loner 💥 :
No level bro we Dey ur back 🥸
2026-09-14 23:35:59
0
Hail massage Center :
I no really understand that man, him be God?
2026-09-14 22:40:40
443
finalhands laundry :
soldier think say them get respect again
2026-09-14 23:18:28
59
Gwise :
Baba who gt power pass who gt money oooooo.
2026-09-15 00:18:43
0
Lavi James :
No worry i will be patiently waiting for the video
2026-09-14 23:08:30
125
Ja cin ta :
See as you they compare army rank with Benz key
2026-09-14 23:57:49
0
HENRY22 :
Na Nigerian Air Force personnel ooo
Bro I no dey oo
2026-09-14 23:03:57
177
OSHA way :
I love your energy big man 😁😁😁
2026-09-14 21:20:51
156
PRIYO :
I too like Benin boy their mind full ground fr
2026-09-14 23:24:40
110
M.S📌 :
Free lawyer here
2026-09-14 23:54:23
1
Emmanuel Chiemela :
I don see person wey get mind pass VDM😭😭
2026-09-14 23:25:40
28
Godswill Banky :
The military was rude fr bro, una too dey support badd thing, why he no use the rank fight bandits, Nigeria military too dey feel like God, na he wan marry him daughter, he for tell him daughter to end the call and get inside, or the daughter na not kid
2026-09-14 23:08:29
49
🌴ÇÕÜŘÂĞẼ🌴🎖️ :
Money get voltage
2026-09-14 23:13:23
60
skinnyswaggo :
We really lack respect these days
2026-09-14 23:17:32
19
𝐌𝐫 𝐓𝐞𝐬𝐭𝐢🧟🐊 :
Make I da fear you with my millions for account 🥳😂❤️
2026-09-14 23:55:05
2
𝑱𝑬𝑺𝑺𝒀 :
Omo na me go win this money oo
2026-09-14 23:21:25
67
Lord🏆🥶210🥶🏆 junior :
bro you never see anything until you use ice king 👑 sound 😂
2026-09-14 22:42:08
74
EFIZZY LUXURY🥶 :
Make dem come de fear nonsense
2026-09-14 23:18:23
18
꧁乂ᴄᴀʟʟ★ᴍᴇ★ᴅᴀᴅᴅʏ乂꧂ :
Lol you go think say nah cruise now 😂💔….nah senior officer you follow talk like that even if normal 10 000 soldiers no fit follow him talk anyhow
2026-09-14 23:12:16
28
Ďźẽķø Bĩľŷ🐅 :
If na Cameroon eh 😂😂😂🇨🇲🇨🇲that ur key no go fit safe you oh
2026-09-14 23:14:09
25
To see more videos from user @sorosokegossip, please go to the Tikwm
homepage.