pele this is not cool
but it's your way no problem. CDQ nah our one ooo
2026-09-14 23:16:11
19
SkyBee🐝💛🐦🔥🐲 :
If no be Gen Z privilege, some of una for dey use CDQ songs learn street slang till today 😂😂 Una just blow yesterday, already dey insult person wey don dey blow before una know say TikTok exist. 😭🔥
2026-09-14 23:28:47
1
𝕿𝖆𝖐⚡𝖊𝖗𝖘♣ :
omo it the sound for mee😁😁😁
2026-09-14 22:07:56
34
sad_69soul :
Omo 😂💔 poor man Dey suffer oo
2026-09-14 22:57:52
19
MASTER_ZOJIE 📊 :
He done use style do advert for the guys.. smart guy
2026-09-15 00:00:42
8
Yommy Films :
Peller new tactics na 100 💯 😂😂😂
2026-09-14 23:22:10
12
The Classic Touch salon 💈 :
Peller na werey 😂😂😂😂😂
2026-09-15 02:13:03
0
Notinbuhjoy :
Better promotion
2026-09-14 23:39:24
15
Graphitee_ol🦄☪️ :
This one too much oooo 🥺
2026-09-14 23:37:25
7
Fabiyi Imoleayo Adebukola :
😂😂😂😂😂 Na truth he dey talk sha 😂😂
2026-09-15 02:00:09
1
🤬 :
Guy 😂I go make money ooooo
2026-09-14 23:29:42
6
h0l0lade :
Cdq your papa go gimme Ouse 😭😂😂😂
2026-09-14 23:52:41
8
NFK :
Where I go put ochacho pikin 😂😂
2026-09-14 23:48:43
4
AFOLABI👑🎯 :
Big baby don laugh tire guyyyy😂
2026-09-15 00:12:51
2
S!B :
I phor 😂😂
2026-09-14 23:50:50
2
favzy _ BaGy ❤️ :
Sweet advert
2026-09-15 01:58:31
1
Degreat03031 :
Omoh 💔
2026-09-15 01:48:00
1
Prince Daniel :
this guy ehn
2026-09-15 00:29:26
1
To see more videos from user @c_clips26, please go to the Tikwm
homepage.