@razz_media_3.0: #mkothecomedian #viral #goviral #livehighlights #fyp

RAZZ MEDIA 3.0
RAZZ MEDIA 3.0
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 14 September 2026 23:23:17 GMT
125722
18363
321
6922

Music

Download

Comments

timiboiy1
timiboiy :
30 weh Dey date 22 nko
2026-09-15 09:22:28
169
seecodywg
CodyWG :
27 weh dey date 20 abeg se e balance?
2026-09-15 11:41:57
36
adeshewa2420
Adeshewa ❤️🥰😍 :
41 way Dey date 24 years ko
2026-09-15 10:47:12
46
big_arena01
ARENA_DC 🅱️Ⓜ️ :
Me and my babe na 5 years interval dey between us 🤲😁
2026-09-16 09:53:20
0
legit_of_polyibadan
AYANFE BLOG :
I never date girl wey I senior before 😂dem day always senior me
2026-09-15 10:47:47
128
big_kiss5
big_kiss5 :
Aswr them no go find them mate nah them Dey give those girls level they go con dey feel like Merlin omo that thing too dey pain me aswr
2026-09-15 10:35:20
15
tomah0007
omotolani💻🤳🏻🦀♋ :
egbon adugbo 😂
2026-09-15 06:33:04
51
heromorre
A man called Hero :
Im 25 I Dey date 21😩😩 make Unna no com for me oo
2026-09-15 09:56:11
20
sam_focus4
@Sam_Focus💼 :
Oya come kill me na 😂 agba way don go astray 😁😂
2026-09-16 00:10:13
0
xyz_honourable
XYZ_HONOURABLE :
Anything above 20 is legitimate btw..
2026-09-15 13:26:55
1
bankytee67
Bankytee :
45 to 17 nko
2026-09-15 10:57:26
12
taobalinga41
陶巴林加 :
4 World Cup 10 champions league
2026-09-16 05:09:17
2
userayinde212
Ayinde adejare :
i 37 nd i date 20years 🥰nd take good care of her nd she ❤️me
2026-09-15 11:28:20
9
iirsi0
EFCC🦅 :
I never date girl wey I senior before 😂dem day always senior me
2026-09-15 10:11:35
13
olamilekan0792
UTHMAN📿🎇 :
Aswr them no go find them mate nah them Dey give those girls level they go con dey feel like Merlin omo that thing too dey pain me aswr
2026-09-15 08:22:28
28
harimolatubosun
bukola19 :
Some people no go still watch yamal for World Cup again after this last world 🌎 cup
2026-09-15 14:51:41
2
sultan_ola1
Dê~rëal Sûltân™ :
anything over 4 years gap inno dey do abeg
2026-09-15 10:14:58
10
mstarmuheez
🇳🇬🧢April17🇳🇬 :
Am 26 my babe is 20
2026-09-15 14:35:29
5
abdul_llah85
Abdullah :
dem just dey spoil those small girls life
2026-09-15 08:32:58
16
yourfavouritehairstyls56
💈BIG STEVE‘D BARBER OF OSOGBO :
Knife bawo
2026-09-15 07:27:45
7
big_rokkee
ÃÐẼ-_👑🤴 :
27 wey date 20 nko ?
2026-09-16 11:00:38
0
lamiposii
Freeman :
I’m 19 but i dey date 28 yrs old girl 😹
2026-09-16 08:31:30
4
rufaio
Rufaio :
mko na 18 or 21 years old girl i got date, them dey always appreciate and fear to leave u if matter sup aje
2026-09-15 19:45:50
2
To see more videos from user @razz_media_3.0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About