@suzybae167: Story time by 8pm guys 😂😂#fyppppppppppppppppppppppp #viral #fypシ゚

~Suzybae🌸🥹
~Suzybae🌸🥹
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 15 September 2026 07:08:43 GMT
51063
5860
175
3505

Music

Download

Comments

celegold20
Sophia 😍💰✈️ :
Me wey Dey use my hair set trap for my babe
2026-09-15 15:22:38
1
plumplum099
Choco Milo 💞 :
Nah one wig i leave for my babe hux make uan no carry am oh 😂
2026-09-15 14:01:51
46
ex_girlfriend858
April 🧿🫧🥰😫 :
Make Una no carry my wig ooo 😂😭😭
2026-09-15 12:11:42
233
thehappygirl70
VIVI✨💫vibes🥹🥰⚡️🌟 :
Ewoooo make nobody carry my wig oh. 😂
2026-09-15 11:27:50
85
mauree449
Maur Een :
na why i nor dey live my hair for guy place
2026-09-15 11:59:02
285
allatonceeee
allatonceeee :
😂😂I pray make e no see the girl o
2026-09-15 14:00:52
15
jdaurea17
JDofGoodLife❤️🥺🥵💯 :
Mk I first meet wig for boy huc first, I go mafia d wig 😂
2026-09-15 14:02:59
43
officialblacko33
officialblacko33 :
How this guy wan take explain something like dis again 😂😂
2026-09-15 13:55:08
9
annidoris4
annidoris4 :
I no know if na the girls wey my younger dy carry come hux enter my room go carry my hair too
2026-09-15 12:50:41
50
nwabogor0
Nwabuogor❤️🦋 :
He go buy another one 🤣he never see anything 🤣🤣
2026-09-15 15:04:40
1
blackloova
Black_loova :
You can hear the fear in his voice 😂😂😂😂
2026-09-15 14:15:38
8
lilmisshappinessbackup23
LilmissHappiness Backup acct❤️ :
Make nobody carry my wig o😂💔
2026-09-15 12:33:01
20
lastcard026
His favourite🤩❤️ :
he still dey call u blood self
2026-09-15 12:11:29
10
simply_rose64
Simply_Rose :
Abeg make nobody carry my wig ooo cus 2 wigs Dey my babe house..
2026-09-15 13:03:40
14
omalicha.247
OMALICHA❤️ :
Na my slippers dem carry
2026-09-15 15:00:04
0
nelsonjenny2
Nelson Jenny ❤️ :
omo i just dey laugh 😂😂😂because e go must buy that wig replace am before he babe go come house igbese 😂😂😂
2026-09-15 14:03:37
0
covenantcj7backup
Covenant🌺🥹❄️ :
If I Dey my boyfriend house I Dey carry one wig I no won hear story
2026-09-15 14:46:21
2
babyface11222
Mimi 😘 :
I Dey sell wig 😂😂
2026-09-15 13:58:14
1
loveth.bby67
loveth bby :
😂
2026-09-15 11:46:37
1
To see more videos from user @suzybae167, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About