@jamesfx7_: #viralvideo #aba #Lifestyle @ASK 🤕 OF FUNDS🥂 @SAMMY OF ABA

𝓙𝓪𝓶𝓮𝓼🎱🚀
𝓙𝓪𝓶𝓮𝓼🎱🚀
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 15 September 2026 08:14:46 GMT
94160
10588
166
466

Music

Download

Comments

bigflex506
big flex :
nothing go make me play amapiano for my car o 😂😂😂
2026-09-15 09:46:25
359
udokaachufusi
DFW BRUTAL👿😈😈 :
I no wan hear we come with nothing we go with nothing 😁😁😁😁
2026-09-15 22:57:24
2
real_b66
️ :
No drive enter person room oh
2026-09-15 10:31:50
72
officialteddy142
༒𝕋.𝔼.𝔻.𝔻.𝕐༒ :
Hot Aba boi😂😂
2026-09-15 08:21:51
185
__candybabie
༒︎𝐂𝐀𝐍𝐃𝐘༒︎ :
Abeg match am abeg fire🔥🥶🥵
2026-09-15 12:52:14
12
iam_emerald002
iam_emerald1 :
after them go blame Satan
2026-09-15 08:33:45
94
kontrolla_ox
KØNTRØLLA🖤🐢 :
No be Sammy Car spotter dey back so
2026-09-15 20:15:22
0
sugarboy1358
ṢuɠaƁoƴ🧃🍭🏄🏻 :
Omo una dey disgrace me for this ABA
2026-09-15 23:05:40
1
choppa_94
🌴£xclu$iv€🌴👺☠️ :
ask of funds just dey drive calm dey go😂
2026-09-15 08:48:14
41
varine58
Varine :
en come be like say na ask of fundz way dey drive the black Lexus 300
2026-09-15 09:46:25
5
thebigdonp
MR NONCHALANT😒 :
The song Dey sweet me cause Azaman just credit me finish😂
2026-09-15 09:59:16
6
brutalchief
BRUTAL CHIEF🐍🐢 :
Run go buy fuel 🤐😂
2026-09-15 09:27:49
6
user7947258832916
secret 🚶💨 :
this video sweet me die I need all this setting Boss 🚀🎉🍾
2026-09-15 09:48:43
5
sweetboyikfx
SWEETBOYIK FX :
Fast life ⚡️
2026-09-15 09:52:22
0
To see more videos from user @jamesfx7_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About