@owolabaniisaiah15: No be small thing go happen for that judgment day

Chief Isaiah🙈
Chief Isaiah🙈
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 15 September 2026 08:18:26 GMT
35573
7577
107
1440

Music

Download

Comments

sewe_doh01
IBRAHIM :
I go rough handle any angel wey tell me make I go hel
2026-09-15 08:38:17
281
myt_king007
Michael :
Things plenty wey we go solve for heaven seh
2026-09-15 08:28:01
174
josswave_rip2
José :
Make I catch God fess
2026-09-15 11:44:15
53
makariozzzz
🦦 :
Since our body will be buried in the ground , are we going to hell with another body or na our soul fire go born ? 😂
2026-09-15 09:51:36
40
bobbysmil3
BObby🙂‍↔️🫠💡⚡️ :
Make working boys sha no hack heaven system else e don be for God 😂😂
2026-09-15 15:09:33
10
big_fisayomi
ACE🦅 :
That judgement day go too bloody, cuz me sef gat watch Wetin God Dey do for heaven as he Dey watch mine for earth. I go come decide if Wetin he Dey do match my standard make we judge each other.
2026-09-15 14:14:52
18
gbolahan2572
ً :
The talk nor be today
2026-09-15 14:57:18
5
yomi_mi234
🐝 :
I day tell you guy we go really need change some settings
2026-09-15 12:58:29
10
thirty.ix
ThirtyNine🪖 :
Gbas gbo on judgement day
2026-09-15 10:16:43
13
dareal026
607 :
😂😂 So Una dey wait for judgement day😅
2026-09-15 13:28:21
4
ayobami58_
ayobami58_ :
I get anger issues make no angel tell me to calm when I dey express my feelings 😂😏
2026-09-15 12:50:42
5
blaqarry
BŁAQ ARRÝ :
Free me...
2026-09-15 08:32:29
6
brodaadisa13
Broda Adisa :
Nah that day devil go no say timberland is real 😂
2026-09-15 10:38:48
8
expensive_smile1
Expensive Smile :
Na that day heaven go fall down cuz we go scatter everywhere
2026-09-15 15:35:36
2
akorede1of1
AKOREDE :
God go still send us go he’ll for Satan to punish us🤣🤣🤣
2026-09-15 08:25:21
8
horlar_mhidey22
OLAMIDE 🧑‍⚕️🏥 🪖 :
God my hand no dey ooo
2026-09-15 12:32:40
8
opemiposi262
Layo😌💕 :
I go show the Angel shege
2026-09-15 12:13:16
5
dudu_official1
🌺ABAKE🌺☪️ :
Nah Gen Z go scatter this world seh😂
2026-09-15 15:44:46
4
vicky90764
VǏÇĶŸ👿☠️👹 :
That script never clear 😳😂
2026-09-15 11:49:56
5
timz37
Timz :
Ahh cheeky boy 😂
2026-09-15 11:26:36
4
moselemachala
MACHALA🇬🇧🌴🫥🌴 :
Wetin you think go there. Omo I just reason am
2026-09-15 17:23:10
3
samzzyboy09
SAMZZY BOY :
Ronaldo are you seeing this 😳😏
2026-09-15 14:10:05
4
khalifa_wby
Wicked.khalifa👹 :
U sha see person wey talk am ooo
2026-09-16 13:09:57
1
expensive_smile1
Expensive Smile :
Na that day heaven go fall down cuz we go scatter everywhere
2026-09-15 15:36:13
2
horlar_frosh001
Horlar Frosh :
that angel by my left wey see me dey do bad 😞 wey no fit tell nha snitch oo
2026-09-15 15:03:22
4
To see more videos from user @owolabaniisaiah15, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About