@skjunior2020_:

Skjunior2020
Skjunior2020
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 15 September 2026 09:44:20 GMT
21475
4015
180
154

Music

Download

Comments

wizzdanni
Yaboi🤞🏿❤️ :
Truth nor dey set pesin free na now i know 😅😅😅
2026-10-03 01:36:07
3
velimalaysia2427
Velimalaysia 2427 :
Brother mi I tire ooo truth no dey set person free for 9ja ooo
2026-10-03 13:40:04
1
destinykingsley43
easyboy43 :
simple 😂😂😂
2026-10-03 21:52:27
1
pre.ci.do
PRESHY OG 🌙🎧 :
truth nor dey set person free again 😂😂😂
2026-09-15 11:50:02
60
seraphims33
Seraphim :
Truth suppose set Pesin free 😂
2026-10-01 12:06:56
3
uniquetestify7
TESTIFY TALKS💈🎤 :
I no fit confess pass like this
2026-09-29 19:39:39
18
ebony.boy28
Ebony boy :
today is my birthday
2026-10-02 07:18:14
4
stphiladelphia0
Philadelphia :
Dey feel say one person na small pikin😅
2026-09-28 23:57:47
11
crazycruxhq
CrazyCruxHQ 🇳🇬 :
Abi truth nor Dey set person free again ?😂
2026-09-19 14:56:55
30
evanspius02
EVY💯 :
John still carry ladder enter court 😂😂😂
2026-09-15 22:49:57
19
.chris_green
Chris Green :
Na that "den feel say one person na small pikin" dey off me 🔥😁
2026-09-22 20:44:45
8
aondoakaaphilip8
ÊFčç :
And since morning i never chop
2026-09-16 15:56:49
8
add.me_now
. :
I woke up on the left side
2026-10-02 04:55:51
1
mrsimpleg207
Mr Simple G :
No mind them Them wan stinginess finish us for this country 😏😏😏
2026-09-15 10:07:29
10
emwalker24
Em :
u don craz finish 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-29 23:48:32
2
woodboi00_1
GenZ Brah 😎 :
E reach to vex
2026-09-15 12:36:02
9
lazyeyes860
Lazy Eyes860 :
and you still get mind dy smag the soup ooo😂😂😂
2026-09-28 19:47:08
4
deep.thinking61
DANGEROUS MAN :
e good as you move am
2026-09-15 14:25:09
1
erikogrinn2
erikogrinn2 :
I swear the truth nor de set person free again o🤣🤣🤣🤣
2026-09-16 09:05:21
4
bhig_muller1010
bhig_muller🏆 :
So John still carry ladder 🪜 follow u enter court 😂😂 abeg I no understand
2026-09-24 00:44:22
3
omeh.tribal.cheif
Omeh (Taurus) :
John carry the lader come this side
2026-09-15 14:25:30
2
hf_heis
HF :
abi truth no dey set person free again 😅
2026-09-15 18:54:30
2
luckycindy1
lucky Cindy :
John carry the lader come this side
2026-09-18 06:51:25
1
linoboy143
LinoNGDSM :
Dis guy 😂
2026-09-16 08:02:13
1
god_did_87
ZERO TRUST ☠️💯 :
and you where truthful them still no won release you
2026-09-17 22:20:27
1
To see more videos from user @skjunior2020_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About