if I repost e go be like say I dey shade people wey dey borrow from me
2026-09-15 18:40:48
5
Treasured Strands ^_^ :
Same way you no fit hear say I no fine😂😌
2026-09-15 10:34:35
99
:( :
u no fit even hear say I dey smell
2026-09-15 17:13:25
9
Leemah❤️ :
I fit repost some months ago, but life dey win for like 2 wks now😔😔
2026-09-15 16:55:13
11
Adaoma🌺 :
U no fit see me fr that kind settings 😂😅
2026-09-15 19:52:42
2
Enny✨🌸🧃 :
Never! I rather repeat my wears than to borrow 😭
2026-09-15 11:14:04
34
DYNAMITE 🧨 :
WhatsApp status right away
2026-09-15 17:33:31
1
Bilicute🤍💐 :
Biggest achievement 🥰❤️
2026-09-15 12:24:29
1
Happy Brown :
Swears I get aura 🥲😂💔
2026-09-15 10:37:27
7
☘️FORWARD😎👉🏿 :
Make una no bring me back
2026-09-15 10:47:39
5
Aisha feelings :
I have quiet pride—I don’t borrow, I’m content with what I have.
2026-09-15 15:34:20
6
Celebeeauty :
To take my siblings stuff n automatically make it mine, is it borrow ? If yes, then make una add am to many things abt me. I can’t wait to marry so that I can start taking that of my husband.
2026-09-15 19:41:33
1
Sandra🥺needs a man😢😩❤️🥺 :
I need a bf
2026-09-15 19:10:47
1
ELETU & CO :
I Dey hustle everything by my myself😂💪🏽
2026-09-15 12:01:22
1
Ashabi❣️ :
Me wey dey borrow my sister bar 😂😂
2026-09-15 19:45:56
1
To see more videos from user @favzy24, please go to the Tikwm
homepage.