I was told 30 million but I dey now 80 million still counting I don die here ooooh
2026-09-16 11:13:53
101
ℎ𝑒𝑠𝑏𝑒𝑦𝑜𝑛𝑑$+ :
they told me 30m
I end up spending 70m
2026-09-15 21:10:23
232
Evil Wizzy 💴 :
I swear 🤦
2026-10-31 21:48:02
0
🅰️chiever☄️ :
Na so them tell me say once you roof hux e done finish. Na after roofing wahala start 😂
2026-09-15 23:26:21
125
TJ's watch&gadgets :
no be content oh 😂😂
2026-09-15 19:14:35
271
DOUBLE KING🧌💚 :
Una go still call this one content 🙂↔️
2026-09-15 21:09:25
54
emmybest56 :
bro you fit mad for house matter😂
2026-09-16 04:44:13
34
APEX CONSTRUCTION SERVICES :
mentor the cast update 😂😂😂
2026-09-15 22:31:38
47
❤️⚓️ :
They told me 10m to roofing level guess what i never rooof i don spend pass am 😂😅 i never even cover soak away 😂😂
2026-09-16 08:13:03
22
UZ Farms :
spent about 60M for this including gate and fence. tho I started it in February 2023 when 9ja still good, Cement was 4600 then, and completed it earlier 2026.
2026-09-16 15:53:33
20
Believe 🔞 :
Take am play first oooo 😂😂😂
2026-09-15 18:15:59
27
☆☆ 𝓂𝐑 έαz𝐈 ☆☆ :
They no Dey tell person
2026-09-15 20:05:25
32
CHRISTIAN CLIPS :
gehgeh talk too deep abeg
2026-09-15 21:16:59
13
🖤🥀 :
lol 😂 50m can only be the foundation self
2026-09-16 04:34:58
17
ODDY STANDARD :
Them no de tell person
2026-09-15 19:25:01
12
UGOCHUKWU 🧃🦍 :
no be content oo 😹
2026-09-15 23:18:23
9
Destiny🐐 :
I day tell you 😂😂😂😂😂
2026-09-15 20:18:13
10
ABIODUN :
We are sorry Geh geh
Client dey always add wetin no dey inside plan to the project.
No be our fault 😂
2026-09-15 21:32:12
5
░▒▓▆▅▃▂𝐇𝐨𝐧. 𝐉𝐞𝐠𝐚▂▃▅▆▓▒░ :
Aswear
2026-09-15 21:23:15
9
𝕾𝖙𝖆𝖗𝖟 :
Omo this one nor be content o😂
2026-09-15 23:25:11
8
Onyedikachi :
engineer told me that 60million can build this but I have spent 75million and yet the house never gree finish 😫😫
2026-09-17 04:14:13
6
rantie721 :
Omo 😂
2026-09-15 21:17:52
4
gehgehdocumentary :
Them tell me say 15 million I don build 3 bedroom and self contain , before I know I don spend 40 million and e never reach my taste, I sha pack enter
2026-09-16 11:13:54
4
IAmCians :
You go think say na joke till you start one project
2026-09-16 11:55:52
3
༒𝔻𝕒𝕟𝕚𝕖𝕃🐐 :
Fr
2026-09-15 21:54:44
2
To see more videos from user @iamfelly3, please go to the Tikwm
homepage.