@b__banji: I go first vanish like avatar aang 😂 #b_banji

B_banji
B_banji
Open In TikTok:
Region: CA
Tuesday 15 September 2026 12:12:19 GMT
84225
13068
482
2769

Music

Download

Comments

floraflawa0
Aderonke🌸🫧 :
We no really send you for here😂May the best vanisher win
2026-09-16 00:34:38
586
ser_t_firstofhisname
GENTLE TED🎩 :
My work na to Dihmatize you and leave.
2026-09-15 20:10:59
248
sarahejiro52
Sa Rah♌️💕 :
Sebi na for who go text or call u?
2026-09-16 03:17:16
70
dukewestern
CHINEDUM🀄️ :
For Una wey no fit repost 😂
2026-09-15 20:24:59
682
alao_7
𝒟𝓇ℯ𝒶𝓂 𝒸𝒽𝒶𝓈ℯ𝓇𝓈 💼🏃 :
This one no fit trend oo cause too risk to repost 😂😂
2026-09-15 16:48:00
181
tee_meyin
Tallgirltee :
No be for me oo😂😂 even hi you no go see from me infact I go begin hate you
2026-09-16 05:34:25
40
daddyfundz_
Daddy :
Avatar sef dey learn work what’s 100 years I go first vanish forever
2026-09-15 22:34:32
0
banksgotpaid7
JAMAAL🐉✝️🇳🇬🇧🇷 :
I go first turn Wizkid
2026-09-15 14:55:56
63
k.tiga90
FLOW⛄️💨 :
Especially when she need me 😂
2026-09-15 12:45:23
29
_ayobamz
Ayo Bamz :
😂🙂‍↔️
2026-09-16 06:22:30
12
makadaddy1
makaveli dinero :
I don jam Wetin I no fit repost 😂
2026-09-15 19:21:19
50
young_presido01
Young_presido1 :
She go first use 2month for archive 😂😹😹😹
2026-09-15 14:08:19
37
dammybliss55
dammybliss55 :
Trust issue don Increase again
2026-09-15 21:28:34
10
To see more videos from user @b__banji, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About