This Esan dance want to finish my strength on our wedding day. Mind you i am from urhobo,but my husband is from esan Ekpoma so I said let me impress my in-laws I wan faint
2026-09-16 17:42:12
76
BigNamePeace :
Omo how wish I non be Esan for too pain me 😂😂 Esan oyeee
2026-09-16 09:52:09
167
JENNIFER :
Esan oyeeeeeeeeeee I’m a proud daughter of irrua
2026-09-16 15:29:13
150
favour❤️ :
Make nobody hold me o💃💃💃💃esan oyeee💃💃💃💃💃💃❤️❤️❤️❤️
2026-09-19 21:42:02
1
Mummy Nathaniel 💃🎉🎊 :
Esan oyeeeeee see the way I get joy
2026-09-19 20:07:12
1
Ese💕🧚♀️ :
Na you know why you no like esan ooo them too sweet clear road for my people e
2026-09-19 21:47:28
1
Tracy🌚 :
Esan oyeeeeeeee
2026-09-16 05:31:24
130
Jennifer :
If to say I no be Esan e for too pain me
2026-09-18 10:15:10
13
pretty🤍 girl🥰 :
proudly Esan girl ❤️
2026-09-19 22:22:38
1
Jezzy🥺💕🫣 :
Omo Ee dey pain me say I nor understand which sabi do this dance
2026-09-18 21:30:07
1
KING EHIZOJIE👑🦅 :
Na the reason the Benins Dey vex for us we too do get out Abeg we too sabi 😂😂😂
2026-09-16 15:07:11
47
ose grace itohan :
omo this our dance ehhh
if u nor chop u nor fit dance am oh...
2026-09-16 19:35:17
59
『𝓔𝓿𝓲𝓵 𝓐𝓶𝓪』🖤👿 :
Esan oyeee I'm a proud daughter from ebelle Kingdom ❤️🤭
2026-09-17 20:04:54
12
Content Creator In Benin City :
Leg work dey cryyyy naa, Ewohimi OYEEEEEE
2026-09-17 09:05:28
15
vilslerie :
Uromi oyeeeee 🥰
2026-09-19 06:05:51
8
ᥫ᭡.𝓚𝓐𝓒𝓨𝓝ᥫ᭡. :
I’m Igbo o but I love Esan people a lot 😭❤️
2026-09-19 12:57:40
1
FASHION DESIGNER IN AYOBO :
Nah me wear that blue bone straight hair nothing anybody wan tell 😢😂😂😂if I no be Edo e for pain me 😡😂😂proudly Esan babe 🥰🥰🥰
2026-09-19 09:19:43
20
Judith :
Esan people don first craze before 🤣🤣🤣 this our dance funny sha ,you see that second song nor just play am for me ,i go just dey dance wetin nor good
2026-09-17 07:49:18
6
ehi446 :
Esan to the word ...one love my sisters
2026-09-17 05:59:55
9
BIG🌺a🌹l🌸e💐x🌼I🌷a🥀a. b :
How wish I nor be esan girl I for too go vex for my papa 😂😂❤️
2026-09-16 06:32:25
45
traditional hearler 🧜🦇😊🧹 :
allot of enemies there waiting for her to fall but Esan to the world we put leg stand for you 💯😊😊 you shall never fall ❤️
2026-09-16 18:36:30
9
pretty.J025 :
we dey always represent
esan to the world
2026-09-16 19:58:10
7
jovibaby💕💓 :
ESAN no day carry last ESAN to the world 🌍🌍
2026-09-16 05:07:30
15
To see more videos from user @sweetmummyandkids, please go to the Tikwm
homepage.