This guy again I said no 😳😳😳😳😳 Bobby se aye fe baje ni
2026-09-15 15:30:47
507
omo Dunni👭 :
So nobody remember to praise prophet Muhammed S.A.W 🕋🤲📿
2026-09-15 15:27:54
834
beautygold :
i pray that death ☠️will not be ur portion ijn
2026-09-15 14:59:01
245
out.ofreachxxx🐜 :
Caro tone settings
2026-09-15 19:43:01
85
♋Afolashade 🤍🦜 :
see his just feeling like Merlin 😳😳
2026-09-15 15:15:34
116
@..hunmi...💍🥰🤓 :
waiting una they talk for cms self she talk say they're dating niii abi she introduced him as bf to u guys niii ema calm down ooo🥹🥹she no fit do video with any men again niii😳😂
2026-09-15 15:29:37
55
༒꧁𝐌𝐢𝐝𝐞🦋𝐊𝐞𝐤𝐞𝐫𝐞🥹🌸 :
momma I love yr vibes I wish to be like you
my mentor u will never lack good things in life 😉
I just to be celeb like u momma 🙏😌
much love 😘
2026-09-15 17:50:55
2
odun agbaye :
have you break up with jidex ??
2026-09-15 19:19:39
0
special baby ❤️ :
there is nobody that you can bring on this tiktok as your friend for boy that I will love like I love gbolarmihty I can never love anybody like that
2026-09-15 15:30:26
30
rantimi :
better no fell in love
will wey be lover girl will no dey see better person
2026-09-15 15:09:18
39
abebiade752 :
Haaaa Bobby don imagine heaven and earth lol 😂 who no like better thing 💃
2026-09-15 15:38:23
16
Walton :
Another content because gbolarmight didn’t want content , desola changed immediately and said everyone is around her for a purpose
2026-09-15 15:10:05
5
toyinarowora123❤️ :
Mine is coming soon
2026-09-15 15:26:39
9
nelly :
Were una two dy go
2026-09-15 15:36:16
1
💞Ruquayat💘Eniola 💪🫂✈️🤍 :
mine is coming soon guys
2026-09-15 18:19:02
2
💪🫂🩵✈️✈️dessy lovers :
sha no let him know ur secret oooo
2026-09-15 15:32:42
5
꧁BABY BUSSY꧂💪 :
Una don start again abi
2026-09-15 14:59:37
12
Ricky baby 💪🫂✈️🤍 :
Nah Una wan control her life 😳so Una Dey select man for her😏pls let her live her life 😏abi how much una Dey contribute for her 😏which one be make she no rush enter relationship una Dey talk Sha😏
2026-09-15 15:23:35
9
balogunfc🦅💜 :
And matta talk am o 😂😂😭
2026-09-15 15:49:31
5
📿 :
no be wetin I dey think sha
2026-09-15 15:50:58
5
To see more videos from user @momma__dessy10, please go to the Tikwm
homepage.