@kirayti: #codm #codmobile #callofdutymobile #kirayti

kira
kira
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 15 September 2026 16:37:12 GMT
238422
29156
414
517

Music

Download

Comments

callmefidel_
callmefidel_ :
old clip right cause ninja got nefted
2026-09-15 16:43:14
504
merito_45
D-Ғᴀᴄᴛ🤪 :
Guy all this una long range shot gun ehh
2026-09-17 16:54:59
4
kayceeefb
Mr K🥷 :
This guy max e krm nothing wey u wan tell me
2026-09-17 16:21:35
60
jakevlouis
Jake Vlouis :
All these content creators go Dey play with enemy wey I no know if them no wise Abi. Bro for my lobby as you come down from that hover bike ehhh, you no fit see that enemy separate. The way them go gather push you and bim craze comot ya body ehhh even that guy em push with the bike, e go shock you how em go take Dey ya back Dey bum you first if na my lobby
2026-09-17 18:48:13
13
n_y_x41
.19💚 :
Avatar no need to dance around for some minute before he fit wipe squad
2026-09-15 17:05:04
45
livingtestimony443
𓃵 :
All them he no fit do am for our lobby
2026-09-15 16:48:19
874
arab_money46
YUSUF :
So if I buy KRM I go put my name to lira 😂
2026-09-16 17:01:21
2
willywest5
WILLY WE$T😎 :
Abeg only my ninja class de misbehave 😳because I no understand am since I update game
2026-09-17 21:51:54
3
sammy_dc05
S A M U E L ⚽️❤️ :
As Ninja Nerf... kira no still nerf😔❤️
2026-09-15 16:42:37
189
alejandro.diaz8227
*Jesús*Rey*De*Reyes* :
kmo esa krm pega de tan lejos
2026-09-15 23:11:03
37
biraytii
bira :
MENTOR 🔥
2026-09-15 17:08:41
434
mr.david0426
🥀Mr.DAVID🥀🚀NEED COIN💥🚀 :
Why this guy ninja still Dey go this far 😏
2026-09-15 21:04:07
50
exchange8877
exchange :
This guy no Dey reload nah hack
2026-09-15 17:40:05
14
light.yagami3616
Lbozo :
bro never update his codm 😂
2026-09-16 06:18:53
6
danni.boi6
🫩 :
They no Dey ever kill you for lobby??
2026-09-15 17:55:50
5
afolabi_765
Yg :
People wey think say my mentor go nerf after they nerf ninja 🤣🤣
2026-09-15 16:46:40
9
femi_yti__
𝐅𝐄𝐌𝐈🕷️ :
The messi of call of duty🤲
2026-09-16 17:03:12
2
angelmiguelcc
Angel Miguel :
esa krm es ejemplo claro de pay to win el Krm normal no baja de un tiro
2026-09-16 17:12:58
7
rartyboy
Rarti :
dem no nerf your ninja? 😲😂
2026-09-15 16:45:59
8
ayinde_ol
loyal_ola! :
The other guy is better
2026-09-15 16:46:49
22
ayinde_ol
loyal_ola! :
The other guy better
2026-09-15 16:46:22
10
xr2009_0
XR :
así no pega mi krm
2026-09-15 21:46:46
6
brucewayneee40
𝐏𝐎𝐏𝐄 :
Omo i talk ham say he no fit be my lobby 😂😂until e actually be my lobby 😭😭this dude sabi Nbl ❤️
2026-09-15 18:25:40
10
trix.alina
☆Alina :
BIGGEST!🐐
2026-09-15 16:55:03
7
To see more videos from user @kirayti, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About