@jamigans8: China importation

Jaymie/Real Talk/KAIZO WORLD
Jaymie/Real Talk/KAIZO WORLD
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 15 September 2026 16:39:50 GMT
7159
634
44
10

Music

Download

Comments

aydot543
Aydot :
Dey are worst than tinubu and nah them go dey complain about the economy
2026-09-16 07:33:47
3
ik__collections
Ikemesit Udofia :
na economy go cry, China np really like una like that
2026-09-16 06:15:00
1
beestake
Enthusiastic Bee 🐝🐝 :
Guyyyyyy I enter pinduoduo Omo I almost shed tears, I swear Tinubu is not top 3 Nigerians problem
2026-09-16 00:17:00
15
felacryptoexchange01
FELA 🦅💰🤠 :
Bro I buy 16 screen for 60k and them they tell me 150k for Nigeria 😂
2026-09-16 05:22:54
0
official_vindicate
Vindicate :
I recently bought 3 polo 4k eack.... something wey them dey sell for 25-30k for market.
2026-09-15 18:37:57
23
generalmp0147.com
THE WHOLE WORLD 🌎🌍🌍🗺️ :
God bless the Chinese
2026-09-16 05:25:21
0
federalsugarboy
Federal gaius :
I must give you ur flowers, u Dey try for update, keep it up Bros
2026-09-15 22:30:15
3
excobarthepluggg
Excobartheplugg ✪ :
guy you nor dey reply person at all na wa ooo
2026-09-15 21:34:40
0
ancestorthegamer
TOM :
abeg how i go fit buy shirt 2k abeg, this days nah save i dey save money buy cloth
2026-09-15 17:49:39
5
lost_boy068
Paul :
😂😂😂Bro teach china importation o
2026-09-15 16:46:19
0
engr_memvo
$𝕄𝔼𝕄𝕍𝕆®💰 :
but Una wick na Una dey too add money for watin Una buy almost 2× or 3× of the initial price
2026-09-15 18:23:13
0
z__._s
Zakari shehu :
How you take order that shirt abeg
2026-09-16 06:05:44
0
gentlelamb5
pearly :
since 2023 na temu be my plug
2026-09-16 07:17:39
0
celebrity1030
CelebrityAmadi :
teach us ooo
2026-09-15 16:48:45
0
plumber2345
Best Plumber In Benin City :
bro abeg i like this ur shirt.. where i fit get am?
2026-09-16 04:40:40
0
yungx_8
$ur€ boi :
Broo i dey feel uu 😡
2026-09-16 03:00:41
0
j_shakes
𝙊 𝘽 𝘼𓅓 :
I swr
2026-09-15 21:46:12
0
kyme68
Kyme interiors :
How much is 12pro max oled screen
2026-09-16 06:33:08
0
celebrity1030
CelebrityAmadi :
make una leave China vendors alone oooo
2026-09-15 16:48:33
0
ike_ike_0
👑 MASK_MAN 👑 :
EVEN TEMU NO ADD PRICE REACH NIGERIAN VENDORS OMO
2026-09-16 03:57:25
1
adinde_victor
adinde_victor :
@kerryonx
2026-09-16 07:53:05
0
deals531
JuJu :
No mind them they’re all thief’s Igbo ppl too join hand dey destroy this country them too greedy guy them go too cry 🤣
2026-09-16 03:08:59
1
big_norsek
William Shakespreeq 🇳🇬 :
u are ignorant research it mostly country are not allowing Chinese to do all business
2026-09-16 07:29:00
0
To see more videos from user @jamigans8, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About