@favzy24:

Favour uche🧃
Favour uche🧃
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 15 September 2026 16:43:22 GMT
222412
41209
360
14614

Music

Download

Comments

bookie67125
BUKOLA ☺️♥️ :
Na long distance relationship sef😂😂
2026-09-15 18:34:35
24
mammieteemah3
Teemah💥💛 :
@adegboyega_daughter1 love u girlie 🥰
2026-09-15 19:40:42
0
chinabby69
Joy 🥹 :
Lesbian friends needed 🥹
2026-09-15 17:01:40
35
oluwashindara3277
🌹oluwashindara🌹 :
Someone should please bring me back ooo
2026-09-15 16:56:05
8
mesuurjoyce
~joyce❣️ :
We no dey greet ourselves sef and our conversation no dey end 😂😂😂
2026-09-15 16:46:42
12
user7854226025680
𐙚 deyluvv.ella ♡ :
TikTok I no wan grab water drink oo😭💔
2026-09-15 16:52:29
2
urfavenigeriangirl
Anabelle🌸🇳🇬🇨🇩 :
Yes I want us to talk everyday🥺😮‍💨
2026-09-15 22:17:39
4
bellasuccywears
Style with Bellasuccy :
She knows ❤️😂@Joyce Lyn
2026-09-15 17:53:21
1
shawtymide05
Smally :
Na before I get bestie ooo 😂😂 not again
2026-09-15 20:08:58
1
layomiluxe2
Fashion designer in Ifo :
Unah no quick talk o I don Dey give distance o as the talking don Dey be like one sided abeg 😩
2026-09-15 20:31:47
3
paige6962
Bella🌀♾️🥀 :
me and my girls 😊. na once in a month we dey chat but nothing fit separate us 🙂 forever is the deal 😅
2026-09-15 17:32:41
5
eniola0103
AYINDE :
Am shadow banned and you
2026-09-15 23:05:16
1
aloayejulietfave_7
🦋🎀Juliet 🎀🦋 :
I need a loyal broke man
2026-09-15 17:30:25
7
vicky.nice211
January 10th💕💦❤️🦅 :
Please I need a gist mate
2026-09-15 17:18:24
4
omolayo.aishat
Harbeni🎀 :
Am shadow banned and u
2026-09-15 19:12:24
1
stephada22
steph nora :
ajeeh
2026-09-15 16:56:11
1
coddyvs
Phone Vendor in Ikeja/Mowe :
Na true friendship you and your bestie dey do
2026-09-15 18:08:50
1
abisolaeluyera
Abisola Eluyera :
And this is not a meme,the beauty soul too understand me and we’re cool🥰🥰💕
2026-09-15 21:04:10
1
nickymercyjohnson
Nicky's Soft Touch 🥰 :
My own friendship dey remember me anytime she wan beg me for something na that time i go hear sweet sweet name's wey don tey wey hear them
2026-09-15 19:37:14
1
viekie83
Just Victoria :
I no fit ever forget my phone for person house if you see our chat 😂you go no say we no need to see for real life to gossip
2026-09-15 16:58:05
1
To see more videos from user @favzy24, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About