No earthquake?🤦
No rain apocalypse so rain could fall for 6 months straight without stopping 😩
2026-09-15 17:44:24
235
@adunni ade :
Doctor he don start again oo 😂🤣😂
2026-09-15 17:31:40
127
imaabasiii :
We have you, no need for werewolf and zombie. 😭😭😹😹😹
2026-09-15 19:35:10
56
•{𝗢𝗟𝗔𝗬𝗜𝗡𝗞𝗔}• :
Make we experience all of us are dead 😹
2026-09-16 05:58:12
3
DADS CROCHET 🧶💜😍 :
I still dey think of the mall wey I go first go chop like pig😂😂😂
2026-09-16 07:55:15
2
Olamide. :
Make them chop everybody join😭
2026-09-15 21:24:48
1
steladee_ :
Small covid 19 we nearly craze ooo 😂😂😂
2026-09-15 19:03:44
6
TOLABELLE♏️🖤 :
all those things dey fear us
dem no want make Nigerian use dem catch cruise 🤣🤣🤣
2026-09-15 17:10:57
56
ayomide_adeleke1 :
O n Pariwo o
2026-09-15 16:48:57
48
19th September ADA✝️💋 :
😂😂😂😂😂Make all of us dey run. Something excitinggg. Everywhere too boring omggg😭 shiooor
2026-09-15 22:01:35
17
ꨄ💐𝓞𝓵𝓪𝓷𝓲𝓴𝓮𝓮𝓮🥺💕ꨄ :
zombie keh😂
bandit and yoowaa never do😩😂
2026-09-15 19:09:38
14
miemie 🤍 :
I swear zombies and humans go stand one on one dey throw blow oh abi why you think say dem no come Nigeria so? we way be say hunger don turn to anger issues for our body 🤣
2026-09-16 09:03:14
7
Omoh Jupiter waiting for me oo
tawa is planning something weird 😏
2026-09-15 16:50:03
19
To see more videos from user @dt.tawa, please go to the Tikwm
homepage.