And you still fit ask for money again by 12:01 Nha life
2026-09-17 06:02:43
21
S A M U E L 🥷 :
Abeg which phone yur babe Dey use
2026-09-17 09:30:00
8
𝓐𝓫𝓭 𝓦𝓪𝓻𝓲𝓽𝓱🗣️✌️ :
You go think say na 2024 wey fb still Dey good😂😂
2026-09-17 11:26:32
1
⦏ᴍ⦐ :
me and my babe soon that mirror pics😫😂
2026-09-17 13:33:09
0
𓆩♡𓆪𝔸𝕐𝕀ℕ𝔻𝔼𓆩♡𓆪 :
You go wise 😂😂 no bi for this year 😂😂
2026-09-17 12:03:49
1
बड़ी लॉ फर्मों पर ज़ोर :
Ajeh
2026-09-17 15:10:56
0
ARAMIDE 👨🦯➡️ :
You go think say nah balloranking wey dey deceive you for 2023😁😁
2026-09-17 07:25:03
0
💙💙Abefe 💨💨💧🌀💙💙 :
😳
2026-09-17 06:18:57
0
Uthluv :
Which iPhone be this 🙈
2026-09-17 06:20:00
0
𝕸𝖎𝖑𝖔 🧃🎭 :
Na one seconds you wan take trade car Abi na flight you wan take go car stand 😏 impossible 😒
2026-09-17 00:29:44
1
卂Y回爪1D毛.😏🥷📌 :
I swear with my life I give one of my guy 5k the other Dey Werey go tear ladies bike 😌and I don’t know se the Werey Dey try do competition with me nhi!!
2026-09-17 13:11:32
0
𖤍AYINLA𖤍 :
Subusubu o wise 🤣💔
2026-09-17 06:09:54
0
OLA BTC :
2026-09-17 11:54:58
0
꧁꧂Never 👎 give up ✌️꧁꧂ :
Bf 2 camera gf 5 camera 😂😁
2026-09-17 11:10:34
0
Ayomide Richie🤍🕊️ :
lol😹Nah who write this caption I pity pass💔🥹
2026-09-17 08:10:00
0
🌴ᵇⁱᵍ ᵇᵃˢʰ🌴 :
Ehma bore
2026-09-17 13:01:22
0
realkej1 :
Wetin you dey press and sulky
2026-09-17 13:26:25
0
ishola 🌵🌵BTC :
🥰🥰🥰
2026-09-17 07:12:41
0
LEADER OF TOMORROW 🚀🪄 :
💯💯💯
2026-09-17 12:42:00
0
Malik💫 :
Since morning nah ochacho music Dey my stomach ☹️
2026-09-17 10:59:32
0
To see more videos from user @opemoore730, please go to the Tikwm
homepage.