@fanta_de_joker: Pink udele 😂🔥#fyp #viral

Fanta_de_joker
Fanta_de_joker
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 15 September 2026 17:21:19 GMT
101248
23151
874
2989

Music

Download

Comments

rosieamakambagmail.com
AMAKA🌷 R🌷O🌷S🌷I🌷E :
Guess he’s favorite word😂😂😂
2026-09-15 18:23:33
187
bhig.gina5
Oremiiiii❤️‍🩹🍃 :
Dey kind food I cook dis night if i dey abusive marriage na today Dem for kill me😓
2026-09-15 18:01:14
560
slimshawtkhay0796
KIMORA🖤 :
I made pap for my little niece and she told me that there's too much bone in it...that she doesn't like bone😭💔😂😂
2026-09-15 18:19:35
151
lady.b4317
Lady B :
and I cook ogbono soup this night oo 😭
2026-09-15 21:22:31
3
boluwatife_realme
WATIFE✨️❤️ :
food wey I cook this morning if to say I dey inside abusive marriage ehn nah today dem for kill me😂😂
2026-09-16 08:23:43
1
mercyjam_14
mercyjam :
If the pap no pap, I go put am inside pot put am for fire use turning stick for am 😂😂😂
2026-09-15 17:59:29
64
.slim.beauty.245
🥀 Mmeso 245 ❤️☘️ :
We all love him right 😂
2026-09-15 19:29:37
110
estherjames1241
Essa 💞💋 :
No be my fault,Na the ogbono no gree draw 😭😂
2026-09-15 17:28:55
161
official_sunny_media_tv
Sunny Media TV 📺 :
guyyyy how u take know pepper soup spaghetti😂😂😂🤣
2026-09-15 17:39:52
29
the_livingfaith_effect
Real_Uyai :
Talk to me directly😆😆😆 don't go through the cornerssssssss... Fantaaaaa you seeeeefffddd
2026-09-15 17:28:32
98
kwadujay
MRS IJASINI 2025💍🤍 :
A tackled draw 😂😂😂. Because what's happening...😂😅💔
2026-09-15 17:25:17
87
datbrokengul
Big Omah 💝🌸👑 :
Papi send me money I just did my hair 🥺🥺
2026-09-16 09:17:18
2
cindynasa1
Cindy ❤️ :
my ogbono no dey draw ooh ,I dey always blame the ogbono seed sha 🤣
2026-09-15 22:31:08
0
basilcomfort
Baby :
We all love him right???🥰🥰🥰😂😂😂
2026-09-15 17:28:19
74
bellaella431
Ella baby❤️🥺 :
The beans I cook this night ,e be like say na salt I cook kon add beans inside
2026-09-15 21:54:17
22
_rennie1
REENIE❤️ :
who are you what's happening 😂😂
2026-09-15 19:12:17
24
eaglemama001
Grace Stephanie :
any food wey pass indomie,I no dey cook oo 😅😂🤣
2026-09-15 17:56:41
10
niceguy..1
Niçe Guy :
we all love him right??😹
2026-09-16 00:03:12
8
To see more videos from user @fanta_de_joker, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About