@sagegadget: Pay for iPhone after you check this!!! Don’t pay for iPhone if you haven’t check this… #iphonepanic #checkiphone #LASUOJO #lagosbusiness

️SAGE GADGETS & AUTOS
️SAGE GADGETS & AUTOS
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 15 September 2026 17:44:30 GMT
179170
9484
508
1652

Music

Download

Comments

mustoophaauk
ᴏʟᴏʀᴜᴋᴏ ɴʟᴀ :
Show us the one wey Dey show panic
2026-09-15 19:03:02
178
okan_la_won1
Unwanted💔😪 :
If your phone no dey panic gather here 💔😂😂
2026-09-15 22:47:21
30
sooojayyyyy
ẞ.Œ.J 🤍 :
Panic full keh 😂
2026-09-15 19:44:59
44
fundz283
𝓟𝓪𝓹𝓹𝔂 𝓳𝓪𝔂🧃🙂 :
I still get like 50 below😂abeg o
2026-09-15 20:33:45
6
ajokemi3
🌸~Motunde~🌸 :
Abeg if person call me on vc..my face no dey show..untill i end the call and call them back myself…what could be happening? Please 🙏
2026-09-16 00:07:43
0
yagzin_001
YAGZIN🪖 :
Panic keh 😁😅
2026-09-15 21:43:07
1
teewhyte3
BIG TEE OMO IJEBU 🏳️‍⚧️🍭 :
Omo eh panic choke aiye mi ooo 🥲bro Stanley go hear am for my hand 😳
2026-09-15 20:45:44
1
adekunle.adeyemi625
Adekunle Adeyemi :
Bro help me ohh 😂
2026-09-15 20:13:15
10
badboyt610
D’ G🖤 :
As I no see panic I suppose Dey panic oh 😂😂😭
2026-09-15 19:47:59
22
nm.l0547
XIX🌗 :
No be lie 🥰🥳
2026-09-15 20:21:17
1
harbikey.hardey3
*ꕤ❦𝐈𝐅𝐄𝐇❦!ꨄ︎.....🔐💕 :
My phone
2026-09-15 21:33:22
1
hay.why72
A.Y :
We no Dey panic for this side 😎😂
2026-09-15 21:56:33
7
favy_211
favy_211 :
Abi nah eye Dey pain me
2026-09-15 21:00:14
1
fastpaidbtcc
Tolani 😁❤️ :
Panic keh 🙂‍↔️😂
2026-09-15 21:43:49
1
mhide349270648732
haryor mhide 🥰 :
boss I texted you already
2026-09-15 20:37:14
1
iam.expedit
𝑬𝒙𝒑𝒆𝒅𝒊𝒕 🪾✝️ :
Maybe it for uk used users 🤭
2026-09-15 20:42:47
8
unbothered_mimi_xo
Mimi♡🧸🎮 :
Panic dey o abeg I just buy am he dey off himself and na me dey on am they talk say na flashing go solve am
2026-09-15 22:51:30
0
dfw_dami001
Dfw_Dami.xx🧌🧃 :
Shey make I com Dey panic as my phone bring panic ?😂💔
2026-09-16 00:08:26
1
officialemaic
Ẽmaic✨🥂 :
No wonder ooo, omooo my phone Dey go off and on. Pls what’s the solution boss Abeg
2026-09-16 00:08:12
0
userudxiigpx7h
user06359829448 :
wetin u don delete 😂😂😂😂😂😂unah don see 9ja finish
2026-09-15 20:34:54
3
olamidelegit
OLAMIDE LEGIT :
Thank you
2026-09-15 20:13:09
1
smithstitches
Anthony Smith :
Carton 14 pro ✅
2026-09-15 21:09:35
1
polli4313
POLLI🪖 🧃 :
Everywhere clear
2026-09-15 20:24:43
1
To see more videos from user @sagegadget, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About