@sis.ekwutos: For you to survive the kind beating wey dey come for you that night, you must not sleep in that house o😭😭💔 There’s no Nigerian child that didn’t experience this one😂😂 #relatable #funny #goviral #creatorsearchinsights #africanparents

Sis.ekwutos
Sis.ekwutos
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 15 September 2026 17:57:48 GMT
367399
59988
695
5453

Music

Download

Comments

uwana_baby
uwana_baby :
Anything make my mama fall like this just reach house pack ur load run far cause E no go funny at all🤣🤣🤣🤣
2026-09-15 19:20:28
705
sis.ekwutos
Sis.ekwutos :
Top fans gather here & celebrate with us ooo We won the Content Creator of the year award😭😭😭😊🥺🙏 Thank you all for your endless support!
2026-09-15 18:10:38
570
talentedchiboy
CHIBOY :
Justice for me 😪😪😪
2026-09-15 21:34:42
7
aluta_siren
fecobyte :
You go explain to umunna why you beat your mama oo🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-15 20:55:29
32
jaysdrink1
Jay’s Drinks :
Mama chiboy you go kill this boy one day 😂😂
2026-09-15 19:30:51
4
emzy5005
Blãq Lørd :
some times dem dey purposely fall so you can use fear and come closer😂😂😂
2026-09-15 23:00:05
2
somie808
CHISOM 🤬🎯 :
This em mother dey very healthy and strong 😂😂
2026-09-15 19:58:03
16
chidera4562
BIG DERA :
best friend needed
2026-09-15 19:05:59
17
daniluxury001
REAL DANI 🌴💙 :
I no Dey kuku sleep for house na my granny house I Dey run go
2026-09-15 18:29:31
42
_fai_thy
Princess_Faithy🌸🩷 :
Then goes ahead to tell the entire family you pushed her down 😂
2026-09-15 19:08:04
22
nancyezekiel5
nancyezekiel5 :
My mom tried flogging me with wire only for me to dodge and the wire landed on her face with a mark, na once I start to cry…. The rest na history 😂
2026-09-15 19:59:23
152
t.page4
T beads🎀🧜‍♀️📿🌸 :
As u won the best content of the year atleast share something for us wey support u oo😂😂😂😂
2026-09-15 18:27:03
206
emmy...da...great
everybodyhatesemmy...😮‍💨 :
Hope I'm not disturbing 😭🥀
2026-09-15 19:39:33
81
agba_beader
Agba_beader :
Just know say na for this kind settings them go later judge your case🥺🥺🥺🥺
2026-09-15 21:04:47
11
mhizgrac23
Lili 🍒❤️🥺 :
Na so my grandma take fall when she be de chase me 😂 she no gre wake up ohhh na people dem cam beg her to wake up 😂😂💔.. I miss her soo much keep resting ❤️🫂
2026-09-15 19:27:35
7
To see more videos from user @sis.ekwutos, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About