Wicked people na why Nigeria can’t grow, later Dey say bad government
2026-09-16 21:33:13
19
FELE_GADGETS :
I use 20k sell iPhone 13pro max , na 180k I later use bail myself 😭😂
2026-09-16 20:23:22
126
Banji Gadgets And Gaming Hub📱 :
I don see 230k on 11 before 😭
2026-09-16 19:56:44
123
Gadget Hub :
This one na pure truth, wahala go full everywhere ontop 20k
2026-09-16 10:03:21
480
Dafe :
10k profit make me lose 500k😂. I don learn lessons
2026-09-16 10:59:14
203
Gadgets in Egbeda 🔌🤍 :
I use 20k sell 14 pro max charging ic spoil after 3 days 😂
2026-09-16 17:40:03
9
MOONGODDESS ❤️ :
Any business wey I do with 800k I must see 100k at least as a profit
2026-09-16 23:29:46
21
PHONE VENDOR IN LAGOS :
Una day use 50k sell phone?
2026-09-16 15:45:43
16
emmytech_phonesandgadget :
Na 5k own worst pass you fit end up spending 50k for problem 😂
2026-09-16 14:44:51
46
Assetplug (Prev. Humble E-card :
middle them who adds 100k+ to one gadget 😂last last na middle men dey spike all this gadgets price 😂
2026-09-16 09:36:01
56
DFQ :
Broooo people wey I hate pass na people wey dey save to buy phone 😭😭 broooo if dem wan on hotspot and e no on from control center dem don call you 😭 you go just dey para
2026-09-16 18:40:50
19
Verified Prince 🦅 :
Phone Repairs Also. The Customer You Charge With Pity Always Gives The Most Problem.
2026-09-16 16:33:12
15
Phone Arch :
You don be my mentor. I don suffer on top 20k tire😭
2026-09-16 14:59:25
24
vERTeX🫥🐾 :
Nah 5k own worst pass..e fit carry u go station wey u go pay 1m ontop 😹😹
2026-09-16 19:22:54
19
crowny precious :
Does that mean you’re selling problems
2026-09-16 19:20:44
5
dee :
I don't understand which one way all of now they say na true if you use 1 million naira and sell something who says problem no go still happen???
2026-09-18 11:10:44
1
BIG-B GADGET HUB :
Avoid any customer wey dey beg you to comot 5k you’re on your way to a heavy problem. Infact, once you beg me too much, I no dey sell again. All the wahala wey I don see for this business dey come from “pls help me deals”
2026-09-16 18:55:49
7
𝔉𝔯𝔞𝔫𝔠𝔬 :
na why you dey charge us like say we be client
2026-09-16 08:43:16
34
chiddyrankinggadgetry :
Highest truth in the world
2026-09-16 12:53:31
8
KenTex Global :
If u too beg me self na red flag I go just commot for shop those wey too dey beg them use their life savings so them go always disturb U if u too beg me I go avoid the business
2026-09-17 07:02:42
6
GADGET-STATION-PH :
You no lie bro 😂 10k wey I use sell Samsung. I later give customer new s21 😂
2026-09-16 10:47:58
23
Monadx_Fx📈📊 :
All those abeg customers Dey always wicked eeeh
2026-09-16 09:50:23
9
Phone vendor in Benin & Lagos :
It work both ways…. Do what work for your business….. Sometimes I sell without profit, depend on who I am selling to….. There are some good customers you may sell below ur selling price, due to surplus u have made from them b4, and if they price below, you have no choice than to sell, to continue the relationship and patronage….. Non let anyone whine u, we all na sinners.
2026-09-16 15:37:16
8
Eddy Sammy :
I think it’s better to say dont do business with pity rather be than selling on discount
2026-09-16 14:32:19
8
Mayorwa_Gadgets :
Omoh naa me get this video oo😂
2026-09-17 11:01:58
6
To see more videos from user @ugothelaptopguy, please go to the Tikwm
homepage.