many go tap current but na dat one particular boy wey dem hate dem dey always report 😂😂😂
2026-09-17 13:13:43
1235
𝓘𝔂𝓪𝔀𝓸🧕💞😻 :
And for us who purposely stayed for them to tap current may God bless u❤️😅
2026-09-17 17:19:57
779
𝔇𝔉𝔚 𝔅𖣂𝔢𝔰𝔰𝔢𝔡 😈🌴 :
We dey always wait for sports day,when everybody go dey on jersey 😂
2026-09-17 05:47:50
1702
😲↪️khola_04↩️😲 :
For those of use that use scope to pick pen or something from the floor just to view open bibles😂
2026-09-17 14:28:52
247
☠️𝐇𝐨𝐥𝐥𝐨𝐰☠️ 𝐰𝐚𝐤𝐞 🚀 :
I tap weytin no good till I reach staff room 😎I wan die 😂
2026-09-17 07:11:13
766
MR CHRIS🕷️🛍️🪖 :
Na now person don post wetin i do😂
2026-09-17 11:20:31
261
🌴MЯ. HӨPΣSӨN +♡🛍️🪖📿 :
Omor memories much oooo
you wan talk about the sport time way everybody dey on jersey then rain start to fall🤤 we go run small under rain then enter class way dark🥲🥲😭😂😂
2026-09-17 21:24:21
6
® :
every Friday dey worst
2026-09-17 00:57:37
412
🥷Dàrk Bóy🧃🗽 :
Especially that time wey rain wan fall classroom go cum dark
2026-09-17 17:07:48
112
Rich :
funny part nah say those girls dey notice ooo 😂
2026-09-17 06:36:08
424
AllState Motors :
Assembly time
2026-09-17 21:54:24
5
Young_dm🍸 :
Forget class door just dey side of seat if they wan pass
2026-09-17 16:22:35
7
wyzdom💬💦 :
omo the back benchers very evil settings God 😹😢
2026-09-16 23:15:29
117
乃乇尺尺丫 ✞ :
Omo take me back
2026-09-17 09:37:29
9
Pius AK 🔪🫵🤬 :
for us wey dey stand for staircase 😅
2026-09-17 09:44:00
126
꧁𓊈𒆜𝕎 𝔼 𝔼 ℤ 𝔼 𝔼𒆜𓊉꧂ :
maybe na dis things wey i do dey affect me now
2026-09-17 15:07:57
51
Jumbo🔥⚽ :
see were this guy carry me go 😪😩
2026-09-16 15:07:41
81
Favour ✅ :
Those of us way from "Truth or dare" chop our first kiss nkor 😔😂
2026-09-17 17:41:59
3
riritheone!❤️ :
It’s how the comments are normalizing SA🤦♀️
2026-09-17 19:27:01
24
GOODNEWS❤️✊ :
i still Dy do am for university after lecture finish 😂😂
2026-09-17 11:41:26
47
🏝️Soft Don Des🏝️ :
Oboy u just unlocked one mad memory 😂
2026-09-17 18:28:56
37
🪽 :
Especially when they call emergency assembly 😹
2026-09-17 12:21:33
28
BRIGHT ✝️🥷✊ :
I have anger issues
nobody touch my comment 😡
2026-09-17 00:07:32
59
Reginald :
guy u be og 😂💔
nd eh get one girl wey no dey complain
2026-09-17 05:38:40
39
Happy gurl💞♥️🥰 :
I don shout tire 😂😂😂😂😂
2026-09-17 09:13:59
94
To see more videos from user @call_me_dera_, please go to the Tikwm
homepage.