@hesjohnzee: Abi na lie? 😁#relatable #1millionviews #trendingvideo

🥷Yoo favorite💧B&W guy🏴‍☠️
🥷Yoo favorite💧B&W guy🏴‍☠️
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 16 September 2026 11:25:29 GMT
166070
33948
710
1881

Music

Download

Comments

ope__5
✧・゚:𝑙𝒶𝓎𝑜:・゚✧🧚🏼‍♀️ :
I need a loyal broke guyyy
2026-09-18 11:07:49
5
madonna_lee
☠️👿😡 :
Make boi depend on me 😹 I no small 😹
2026-09-17 18:10:23
5
faithhgeorge1
Bloom🌻 :
Fr but this independent life no easy o😂😂💔
2026-09-17 19:00:56
7
rickys.hair.collection
ENUGU HAIR VENDOR :
I don’t lie depending on anyone because I always end up being dissapointed so I don’t
2026-09-18 09:24:09
0
angelmorgan33
💕Winnie 💕 :
Nah the guy Dey depend on me sef
2026-09-17 08:51:39
652
kaykay.teeyo
Kaykay Teeyo :
Make person come insult me ontop how much 😏
2026-09-17 10:10:55
6
anikky1723
Anikky :
why depending on man when I no depend on my Dad sef 🤦
2026-09-16 14:59:39
474
gotpaid64
JoGOTPAID🐐🛍️🌴💵🧌 :
Na that kind girl I Dey find 😂😂
2026-09-16 19:44:38
127
ke.ji67
keji🥹❤️ :
If I see man wey I go depend on I go depend o I don tire Abeg
2026-09-17 10:58:44
90
olamiiiiii8
Misola is sexy asf🥹💕🥀👩‍🦯. :
Omo I dey depend on my babe o 🥺
2026-09-16 19:51:28
47
sweetedogul
☯︎𝖿𝖺𝗄𝖾!𝗌𝗆𝗂𝗅𝖾💕🖤︎𖤍 :
even who man dy feed repost😂
2026-09-16 14:47:28
23
ofulue_zarah
Zazar!✨💕 :
Normally, but if you Dey with me and you no Dey contribute to my life, you are as good as useless and it’s time to kick you out!
2026-09-17 00:11:04
35
user56113778588464
💦 Ella💕🤭 :
nah me be that just depends on how to have my own money 💞
2026-09-16 13:53:30
35
.she.her.hers0
💙Teddy🧸 :
And Una dey treat them like trash
2026-09-16 22:32:30
23
everythingsparkling6
NMELICHUKWU💐🥰 :
If I see guy wey I go depend on I will gladly do
2026-09-17 09:15:32
7
somma2918
❣️Somma❣️ :
If i ask you for something and you refuse doing it i go do am myself 🥰
2026-09-17 16:39:11
9
esthr14
Esther🎀🫧💕 :
Everybody wan dey form independent for cs😏😒
2026-09-17 10:55:25
8
_enioluwafenimi_
Ennie 🖤 :
I don’t depend on boys but I no sabi why I no repost.😂
2026-09-17 21:47:31
8
fisayomie01
fisayomie01 :
With my full chest I don’t depend on man
2026-09-17 16:30:13
12
dunniandherpeace1
JustLadun :
Make I depend make I no fit sharp mouth again??
2026-09-17 19:45:00
6
user5905795615694
Mimi 💕💝 💓 :
The one wey dey ur back na ur sister???
2026-09-16 15:06:24
5
bignini221
Nini❤️‍🔥🌈🌟 :
I don tire too I wan de depend now
2026-09-16 20:46:35
7
christabel3993
📡.🧚‍♀️christabel OTCG😮‍💨💕 :
I need a loyal broke guy
2026-09-16 16:00:04
9
dfw_dessy8
Dessy♌️🦋🎀 :
Use me do example
2026-09-17 00:09:06
2
chi_nenye08
TORIA🌸🌹 :
Including those ones behind you?
2026-09-18 22:50:28
1
To see more videos from user @hesjohnzee, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About