Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@anng431: Peace of mind wey no get peace 😂#dera #genevieve #bigjae #livestream
anng431
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 16 September 2026 11:56:34 GMT
63638
7115
246
558
Music
Download
No Watermark .mp4 (
16.32MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
16.32MB
)
Watermark .mp4 (
37.6MB
)
Music .mp3
Comments
Lucie Moments🇳🇬🇬🇧🇺🇸 :
Wetin Jae go beat Genevieve today ehh she no go believe am😭😂
2026-09-16 12:44:15
2413
𝐓𝐡𝐞𝐞𝐛𝐚𝐝𝐝𝐞𝐬𝐭 ♡ :
Because he usually pay bloggers that’s why he thinks dera them are also paying bloggers
2026-09-16 14:11:27
293
Call Me Ceec✨💅💯♥️ :
Watin she no want make Jae notice??
2026-09-16 13:24:06
493
Favour creates | UGC + AI :
Genevieve go chop premium beating today😭😂😂😂😂
2026-09-16 14:44:32
140
styles By Tina✂️🧵🪡 :
That girl get sense to keep evidence 😅if not her own be don finish because the boy for deny everything
2026-09-16 12:58:44
809
Tessy🥰 :
Na una Lawrence remain
2026-09-16 14:01:02
272
cluster lash tech in warri :
I no fit wait mk jae use shame drop apology video 😁
2026-09-16 13:18:19
240
OYINDA☺️💕🌷 :
God please anything that will cause fight btw chinanza and dera should not happen oo 🥺🥺🥺
2026-09-16 14:37:16
144
𝑨𝑴𝑼𝑴𝑨𝑵𝑨𝑾𝑼🌺🌺 :
Justice for gen 😂 the day way she go come out talk her own ehh😂 wetin she use her eye see
2026-09-16 13:46:27
116
𝓔𝓼𝓽𝓱𝓮𝓻𝓬𝓱𝓲𝓲𝓲🤍✨ :
We have there time oooooo
2026-09-16 15:19:29
1
Hair vendor in Akure :
Wicked boy
2026-09-16 15:08:38
1
iamchirah :
Wicked people never have peace 😂😂
2026-09-16 14:15:36
1
Confidence 🛍️🛍️ :
The girl recorded with another phone she’s wise
2026-09-16 13:26:59
558
Staceybrown🤎🤎 :
Na this calmness wey Dera calm de make jae take advantage of the situation and I don’t like this for her😭
2026-09-16 14:09:02
41
styles By Tina✂️🧵🪡 :
This thing just dey do me like movie😭😂Jesus
2026-09-16 12:55:38
86
Shandy Nkem ❤️ :
Genevieve go chop beating today 😂😂😂
2026-09-16 14:29:57
18
BASICTOP _VENDOR IN _BAYELSA :
Omo shebi una say life no be nollywood ? How e come be now ?😹
2026-09-16 13:41:37
67
Erica’s elegant salon 💇♀️ :
Na God save the girl ooo when she take record ooo or them for deny her na only she for carry the matter and court case😂😂😂
2026-09-16 14:36:49
29
To see more videos from user @anng431, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
#اكسبلورexplore
usb4asiandiddyparty
#sneakers #sneakerswanita #tzszenzy #sneakerscewek @TZS ZENZY
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy