Make una tell him to always bring his punch down also 😁
2026-09-17 08:42:59
0
DÆÑÑY🫠💖 :
I love how you Dey make this video, after the match, edit go surplus 🤣🤣😂😂🤣
2026-09-16 18:26:01
73
johneb :
you have the agility
u need to work on your resilience so u don't get tired on time starte running e
very morning u
will find out u get tired on time then go home and repit the next day on till u find out u don't easily get tired one love
2026-09-17 00:12:58
7
♟️*NEDU*♟️ :
If u win make Japan turn to Nigeria
2026-09-16 21:04:02
1
IFECHUKWU :
oga no be by pwah pwahh oo
2026-09-16 12:31:57
23
🌴 🪖𝕸𝖔𝖓𝖘𝖙𝖊𝖗_4𝖕𝖋_ 🌴 :
Akpi go later put speed Darlington for problem 😂
2026-09-16 12:34:15
54
chi don 🇹🇷 :
see how you are breathing fast 😁 fight never start ooh
2026-09-16 14:30:16
31
Aris :
this one don loose this match 🤣🤣🤣🤣
2026-09-17 17:14:38
1
Young Franklin :
no be buy pa pa ooo you go win 🤣🤣😂
2026-09-16 18:56:35
1
Succesful Dc❕ :
No de show your tactics online nu 😂
2026-09-17 14:10:48
1
24 :
Carter go kpai u ooo 😂😂😂
2026-09-16 14:27:08
2
LaFzY FcB ®️🇳🇬🇪🇦 :
this people are lying to you, you might gain much money in that fight but you might be tr*mat*ze for life after it... Cater is not playing he's too serious about the fight make sure you defend yourself and quit on time whenever you notice he has gotten to beast mode
2026-09-16 18:33:00
5
Big Flav ♊️ :
Akpi abeg, listen to wetin we dey tell you, no go fight Carter oh
2026-09-16 17:52:04
5
Mr Greene :
I'd suggest you don't go, presido. 😹🤝na beg I de beg 🤲
2026-09-16 16:57:58
0
ichie BUTA! 💚👲 :
Oga no go that match oo😏😒
2026-09-16 13:21:36
5
Alpha-Tech :
see breathing
2026-09-16 12:34:09
8
KVNG 👑 GREG :
Make we beg am oo
2026-09-16 19:53:46
3
ⰏᗩᗪᑌᗩᗷᑌᑕᕼI ∞⏳ :
make we tell am??
2026-09-16 18:26:05
2
zañku✍️🦅 :
Nawaoo
2026-09-16 12:25:41
4
Legacy :
We most complete this mansion this year akpi
2026-09-16 13:05:06
4
Zagadat :
This one de find money to complete his building
2026-09-16 13:45:15
3
N~D :
No be studio u dey go record song o 😂
2026-09-16 12:39:01
3
dranoel :
This house must be completed 😅
2026-09-16 20:47:01
1
BOBBY SMITH :
no use coconut oil till October please and no more seredebe till after October 1st
2026-09-16 13:06:37
2
(J.u.d.e)🌏🌎🌍 :
No be by mouth 😂😂😂
2026-09-16 15:13:09
1
To see more videos from user @speeddarlingtonakpi, please go to the Tikwm
homepage.