@fav.nigeriann: I hope this one sweet Una

fav.nigeriann
fav.nigeriann
Open In TikTok:
Region: US
Wednesday 16 September 2026 15:46:16 GMT
55744
9017
347
34

Music

Download

Comments

dekesh65
Divine :
Why you Dey shade your own country, just because e soft for you, no means e no go soft for them
2026-09-16 18:55:10
94
b_eltneg
*GËŅŤŁĘ* :
U.S Dey even fight at all ?
2026-09-16 21:13:24
47
iamgoldgrace
Gold Grace™ :
Your background looks like vacation bush 🤭
2026-09-16 16:01:50
456
ebubedike1016
Ebube :
Who’s shaking this table 😅😅
2026-10-29 15:11:48
0
youngdave_1
DC_Anthony :
If our military no sweet you, our music sweet you 🤓👍🤝A win is a win 😄
2026-09-17 06:32:15
80
plug.fx8
PLUG 🪖FX 🦅 :
No need for that caption bro
2026-09-16 16:27:41
29
amoluwatosin
salam Oluwatosin :
Wetin we do you naah? 😳
2026-09-16 16:43:27
30
big.enzo14
Big ENZO :
Incase you’re new here he’s mad
2026-09-17 14:30:50
33
tekno653
TEKNO🪖💀 :
Who noticed that nobody didn’t go to toilet in the Bible 😂
2026-09-17 09:24:16
5
user356127839
NONCHALANT :
This one na paradise 😂😂😂
2026-09-16 15:50:07
11
joe_feezy
joefeezy :
life favour you, no mean say others no de try.
2026-09-16 16:58:51
40
grte134
gr@te :
u dey give me joy as you dey shade them
2026-10-08 12:56:42
5
darieno_
Damilare :
No body Dey fight US, na US sey fight person
2026-09-17 00:23:52
8
your.fav_luvrr
your.fav_luvrr :
😭😭, which bush is this one
2026-09-16 16:55:25
2
wahalapromas
flamezy :
bro no dey shade ur country oo e get why
2026-09-17 15:40:16
2
marines_632
OO1🪖. :
make dem their moses and koh con calm down now😂
2026-09-21 22:32:21
2
solomoney644
Solomoney :
Omor U.S no get bush oo😳
2026-09-23 06:35:00
3
b_eltneg
*GËŅŤŁĘ* :
U.S Dey even fight at all ?
2026-09-16 21:13:31
6
heis_progress
~Progress 🚩 :
Who we offend 🥲😂
2026-09-17 10:26:42
4
vicido8
VICIDO 😶 :
Bro both Nigeria and USA Ay dey try e no easy 😮‍💨
2026-09-21 20:47:00
2
marinenavigationsolution
SUB MARINE ELECTRONICS24 :
Na u be Nigerian army nightmare 😂😂😭
2026-10-07 15:00:40
1
zicodaniels
Boy Like Zico 🔥 :
please bro I really need to join the United States Army. how do I achieve that. it's been my dream for so many years now
2026-09-17 07:42:18
2
swaelee24
Swae Lee :
that place no be bush oh, na field
2026-09-17 12:53:06
3
onyeomafrancis
onyeomafrancis :
don't shade our military anymore we don't really have another country
2026-10-11 11:49:25
0
benjaminedem4
KINGDOM ARMY✝️✝️ :
Baba help my life with this na make I start hustling🙏 country hard
2026-09-16 18:43:49
2
To see more videos from user @fav.nigeriann, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About