I for believe but this muller way I see there go far oo ☹️
2026-09-16 16:14:22
118
🅓🅔 🅛🅘🅖🅗🅣 🧃🧃 :
Na now I just believe say you be smart bm brother
2026-09-16 21:35:28
10
ÑÄÎRÅ DÇ...:🤑 :
You guys should enter nah
2026-09-16 16:31:03
79
Tochi.Comics💚 :
Una no dey drive the car?
2026-09-16 17:33:26
23
user1242550940778 :
God no go allow smart brother cast his update to muller
2026-09-16 21:05:51
1
🚀🚀MØŘÊŃÏKËJǏ🚀🚀🚀 :
Esofo aye ni
2026-09-16 16:00:53
25
DML boi :
second born of smart bm lol 😂
2026-09-16 18:28:02
1
TEXAS.😗🏌️♂️🩶 :
He no gree enter him own car
2026-09-16 21:28:21
0
M U S T A P H A7️⃣ :
Na so smart take start sha
2026-09-16 18:50:03
5
亗 AKOREDE 亗 :
Muller wher your own car
2026-09-16 16:16:25
0
Šeun❤️🇯🇵 :
You don Dey follow smart step
2026-09-16 16:16:24
29
OLUWASEGUN FUMI🙏 :
Na is mama motto ooooo
2026-09-16 18:18:42
1
Emmy ✝️📿✝️ :
make Una share update nah
2026-09-16 16:36:37
1
SPECTER 👻☠️ :
Drive am naww
Una family sef😂
2026-09-16 16:26:45
8
A✌️D🫶I💪G👌U🫡 N :
Una no Dey post house 😂
2026-09-16 16:23:37
2
sa1ntwizzy :
Everyone who commented here are just talking rubbish u will not think of ur situation be talking about another person own Congratulations 🎉🍾 bro no mind watin them talk more Jesu more funds
2026-09-16 17:52:13
1
ADMINISTRATOR 🤓 :
Enter the motor nah drive ham nah
2026-09-16 16:58:55
2
🥷꧁༒☬ Opeyemi ☬༒꧂🥷 :
Anything wey. Go make me trust mullar
2026-09-16 17:53:00
2
Oyin 326 💗 :
congratulation , muller
2026-09-16 16:04:39
2
𖣘༆BǏĞ MĚŠŠǏ (ĞÑF)𖣘༆💀☠️ :
I no see your car key mullar 😳😂
2026-09-16 18:40:14
1
Whiz Khalifa❤️🩹🔫 :
Even i wan believe oga mullar no fit allow me
2026-09-16 19:58:48
1
To see more videos from user @oga_mullar_official, please go to the Tikwm
homepage.