The annoying part is that if u call some sef if they are not going the way they will just snub u ehh
2026-09-16 17:37:30
111
🎭ßÏĜŜÅM🤡🎭 :
Android users just dey collect stray bullet,, wetin we do again
2026-09-16 17:40:46
51
Frankie🫥 :
But if rain done fall and road no good , u go Dey call all this bike men Dey go Dey form for you
2026-09-17 01:40:44
1
N 🌹W)💓🥹📸 :
I Dey do am well ooo😂😭😂make God forgive me 😂😂😂😂I did not call you you Dey wait for what 😏
2026-09-16 22:40:35
2
ZAGGY :
Abi naw we no Dey call them
2026-09-16 17:08:28
0
very tall girl 🤣😻😻 :
bike man go beat una one day 🤣
2026-09-16 17:12:40
76
mat_tattoart :
lol I didn’t call you Abi now 😂😂 they go make noise 😂😂
2026-09-16 22:47:13
0
Heavensofcourse 🇨🇩🏴☠️ :
Just helping the needy 😂😂😂
2026-09-16 17:07:29
98
_dfwmiks :
Exactly I did not call you now
2026-09-16 22:25:15
1
𝕺𝚕𝕬𝖒𝓲𝓵𝖊𝙺𝚊𝚗 :
Help me ask am oo🤬
2026-09-16 17:08:30
2
JʀᴡNᴍ×͜× :
wetin we Android users do again🤧
2026-09-16 19:19:07
5
🐻🐼 :
your mother told you to not talk to strangers 😂
2026-09-16 17:59:51
14
SAVAGE🩸🇺🇸 :
Oga I Dey wait for my delivery
2026-09-16 17:12:00
8
LOW KEY BOY X🥷 :
😒 don't bring me back here
2026-09-16 17:29:16
6
🥀♤_RaeL_♤🥀 :
omoh I tire oooo
I did not call you now
2026-09-16 17:27:41
14
creepy.Owen 🕷️🕸️ :
if the person later still tell u him mind, u go vex 😂😂
2026-09-16 17:29:45
10
bad boy :
sure
2026-09-16 17:57:30
2
Nakademus concept🥁📱🎧⌚️🚓🚙 :
Most of them are very annoying that they will even come too close seeing u didn’t even answer them o they will still not go away them go still de bother u
2026-09-16 17:07:42
6
blink jrn :
Walaha
2026-09-16 17:09:59
1
ibukunafe :
Abi ooo
2026-09-16 17:37:01
1
Big💓💓 Léèmah💋 :
Abi nw
2026-09-16 17:31:03
1
misschiya030 :
2026-09-16 17:07:03
3
favour cut :
𝚑𝚎𝚕𝚙𝚒𝚗𝚐 𝚜𝚖𝚊𝚕𝚕 𝚌𝚛𝚎𝚊𝚝𝚘𝚛
2026-09-16 17:08:06
4
BIG7 :
ino call u na chairman 😂😂
2026-09-16 17:24:10
1
To see more videos from user @babsonreact, please go to the Tikwm
homepage.