But wait oh
Some guys are really this? Abi na joke
2026-11-02 10:35:36
0
EZEEBØY-CREATIØN ❇️♻️ :
I’m just a boy😂💔
2026-11-01 12:23:28
0
Mecky Shekz :
Say make I borrow am 30k this morning me way never chop
2026-09-17 13:55:15
490
Makeup Artist in Karu Abuja :
Always Abuja men😂😂😂😂😂
2026-11-01 19:28:44
0
chocos_secret :
Chimoo 🤣🤣 where una Dey see this set abeg 😅
2026-11-01 14:48:52
0
Dee❤️❤️ :
Naso I meet one idoma boy for abj weyy nearly kill me😂😂😂beg beg werey pack come the stay with me 😂😂😂😂😂
2026-09-17 18:41:21
193
Naima :
Very accurate Aswr I decided to give abj guy a chance since we start to date everyday e never chop every day
2026-09-17 13:23:03
138
DEBBIE OF GOOD LIFE 🌴🌍❤️ :
They sabi speak English, and they are always romantic.
2026-09-17 19:17:54
238
jemahsaccessories(Abuja) :
i block one yesterday, imagine we started dating the next thing he need money to fix his fan😁😁
2026-09-17 20:02:33
47
Dara gold🌸🌸🌸 :
At least him never tell you say him invest 500m in a wrong deal 😂😂😂
2026-09-18 06:24:16
61
Ije Oma :
I no go just reply again 😭
Because me sef dey street dey struggle 😭
2026-09-17 18:28:21
97
Hauwa beddings :
Nooooo😂😂😂😂
2026-11-01 08:32:17
0
debby_ef :
How Una Dey take meet this type? Since I dey this Abuja I never jam all these things o
2026-09-17 21:54:37
12
S O F T 😩🖤 :
Omo no be lie naso them Dey ooo especially when they find out u have something doing
2026-09-17 14:50:37
40
Prince :
no be me sha 😂😂, which abj boys una dey always meet
2026-09-18 13:50:09
9
Mena💕 :
And I dy find true love for Abuja ooo 🥺 Lugbe or kubwa to be precise 😩😂💔
2026-09-24 11:09:51
6
kefasshacson :
I just fill ashame of some guys in this abuja.God forbid for me to ask a woman for money
2026-09-17 20:21:35
12
Priscillia :
Na so I use my last card pay rent for that mad man because of love. Is like I go single for long 🥹
2026-09-18 12:05:36
11
De Angel_Hembafan 🌺 :
Especially when they know you’re a lady that has a business 😂😂😂
2026-09-17 15:51:24
18
Jennifer Elisha :
Abuja boyssss😂😂😂
2026-09-17 16:51:39
12
TowelGirl | Beddings ⭐⭐⭐⭐ :
I was thinking I have issue ooo, everyone I meet is always have family issues or landlord will almost be cheesing him out of his apartment , I even go church go pray thinking it’s my village people
2026-09-17 20:26:11
16
Big dera :
U go hear something like, I thought you were different from other girls 😂
2026-09-17 17:45:04
15
abujaclothevendor1 :
Heaven baby was moved to asking me money 😂na once I tell am say if him ever ask me money na once my feeling go die for him matter😏
2026-09-18 02:12:54
102
To see more videos from user @abujaclothingvendorfct, please go to the Tikwm
homepage.