Dem don abuse us tire and every Saturday wedding everywhere
2026-10-03 05:03:50
1
Christopher Serin :
I swear
2026-10-03 05:22:03
0
Paul Dollar๐ค :
Sorry for us oh
2026-10-01 16:56:22
0
ghenskid :
Na God go bless you my sister ๐
2026-10-01 19:04:30
1
Progress :
Please ooo you can't use one to juggle one ooo my Daddy na God man ooo๐๐๐๐๐๐
2026-10-02 12:04:16
0
DMX :
Ewooooo
2026-10-02 19:44:46
0
loyal bobo :
my sister god go bless you good husband for you
2026-09-17 06:18:13
7
Ritallysignature :
abeg add isoko men join too ooo ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
them dey say isoko too stingy but them dey marry them every Saturday.
but me sha don marry one sweet isoko man my sister, if you need assistance call me ๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ
2026-09-17 08:00:40
5
Big Micky :
Watin urhobo man do you
2026-09-17 07:48:13
4
G bless :
No wonder i nor see my two banners after my marriage day till date ๐ ๐
2026-09-17 14:46:49
1
Godfrey Macuilay :
urhobo Barbie you too like problem ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
2026-10-01 12:19:29
1
Le_Nora_1 | Twin mum+1 :
Thank God say I don marry before you start this one o ๐๐๐๐
2026-09-16 18:54:44
3
SWEET ๐ฅฐ- URHOBO ๐นโค๏ธGIRL ๐๐ฅฐ :
Good nice work I for fellow you for this movement
2026-09-16 18:41:12
1
young Kelly black โ :
abeg I dey ur back make I carry saw ๐๐๐๐