Mk i rush go buy my own share, i wan start building house by next year mk i no pay for cement😂
2026-09-16 19:57:45
12
SmartVibes :
All my thousands I invested there 😂😂
2026-09-16 21:27:57
2
Clip Africa 🌍 :
First comment 😂🤣
2026-09-16 19:46:17
1
Fine man🩵 :
Thank god sey I dey uk 🇬🇧😂
2026-09-16 19:47:34
5
KeecyGold :
I swear
2026-09-16 19:47:05
1
James boss :
share holder for 5k oo😂😂
2026-09-16 20:47:56
2
EMMALISKO :
shareholders 😂
2026-09-16 19:47:17
3
Samuel Shonton :
Omo nah watin me sef dey think ooo
why I go need pay again to get the fuel nah...chai, no mind them brother I feel you as much as you do , buh tell me which one be uncle Joe nah, make me sef make the money from there abeg
2026-09-16 20:55:30
2
☪️ Pæ Düllèh Søñ Géñèrål 🛐 :
I go lie for you 😁
2026-09-16 19:47:33
2
SAD ONE🪫😪 :
Them no Dey pay for fuel again 🤥😅
2026-09-16 19:48:22
1
iamRitaRita🥰 :
My head Dey pain me 😂🤣🤣🤣
2026-09-16 19:57:33
2
Big V🤑 :
Send a mail to our ceo 😂😂😂
2026-09-16 19:47:18
2
spark 🧨 :
Hhahahahaah
2026-09-16 19:51:17
1
ZECO🔷 :
Meanwhile Dangote
2026-09-16 19:46:49
30
ÃRïSTOTLE🇫🇷🦅 :
It’s this uncle Joe really paying 😂😂😂
2026-09-16 19:49:32
2
coskie :
Omo we need to have a board meeting to discuss about this o imagine I just go pay fuel 40k the pump attendant say I go pay we drag am tire but las las I paid so pls my co-investors we need to have our first board meeting
2026-09-16 20:01:15
1
Papi :
2026-09-16 20:08:54
0
Ömǎ ✝️🌸💙 :
No gree oooh 😀😀😀
2026-09-17 09:47:45
0
Krane Lee 🎙️ :
2026-09-17 08:05:04
0
EMMALISKO :
my bro 🥺🥺🥺
2026-09-16 19:46:57
1
To see more videos from user @krazybosco, please go to the Tikwm
homepage.