Band A is very costly, go and ask people that are using prepaid 🥺
2026-09-17 09:35:25
33
BaeCutz :
Band A is too much for eruwa. No company or big business place here that requires such longevity electricity. It will end in extortion because average student only use Fan, bulbs and charger. Indigenous people Of eruwa won’t pay such amount of money on electricity, that’s where things gets ugly for student. And a conducive environment go turn to something else. Try band B and see if the price is fair.
2026-09-17 12:37:37
0
OLUWADARASIMI🌹🌹 :
if no be country wey no good wetin be band A,B,C,D,F, this country don g o
2026-09-17 07:36:29
53
IKEOLA ⭐️💫 :
Too much light 😂😂 people dey lament about unit
2026-09-17 00:15:09
103
OLA-NIYI DC 001 🌴 :
Since after this meeting ! Una no go belive say they never bring the light 😂
2026-09-18 12:27:38
0
🌹Chocolate🌹 🥰Caramel🥰 :
Emi awa prepaid users ti fe bo ooo and the light never reach one month bayii
2026-09-18 15:11:28
0
Izzy :
Abeg shey band A Dey USA and other country Abi na only Nigeria ?
2026-09-18 09:01:26
0
king of smiles :
you will never understand what band A is until you join, just last week till now we have use 42k light 🕯️and now I feel like I'll have to move out of my house bcos is too much, light is now more than house rent 5x
2026-09-17 08:53:19
8
florafoods :
Baba go and collect prepaid. dey will just lie for u. It is from d owner of d company to change u to band A
2026-09-16 21:49:30
18
BELIEVE 21 🇧🇯🇳🇬 :
if no be bad country, what's the band A,d,c,b😂😂😂😂
2026-09-17 12:58:51
7
BOLAJYAWOFÉ :
oga NEPA eloge Ina ila babayi
2026-09-17 07:40:28
6
👑TND👑 :
band A prepaid almost finish me, God Abeg 🙏
2026-09-18 04:22:43
1
J.O Electrical engineer :
I like that question 😅
2026-09-17 07:48:58
0
Yemmite_casual :
Na all this man them dey make light change this is nonsense make them go get mater and when una buy light dey off your meter if you don’t need the light abeg
2026-09-17 08:47:06
2
whizzy :
i will suggest prepaid would be better
2026-09-16 20:10:33
7
BEST STREET WEAR IN IBADAN :
All this band nah scam, i dey use 15k per month before with at least 18 hours light, now 20-22 hours i dey use nothing less than 40-45k…. Imagine electricity dragging price with rent
2026-09-17 15:49:54
1
Gbola1 :
is Ibedc normal at all?
2026-09-17 05:48:09
1
Mick :
I think that’s the reason most area don’t have light because most of us can’t afford the band A….Aseju ni nepa jare solar ti wa okay!!
2026-09-17 07:59:29
7
MINISTER :
Can you imagine when there is no light people are complaining now that there’s light again you still complain anyway TINUBU TILL 2031
2026-09-17 06:36:23
2
Bivi🦅 :
Na Band A I dey use, many residential areas using it can’t afford the rate per unit tbh, if no be say this nepa people dey ment dem no go carry residential areas wey dey use D or E before straight to A wey be almost 250/unit
2026-09-17 09:03:22
0
ykesholaoluwa :
Wait till next year when they later remove electricity subsidy na then u go know say u don enter one chance
2026-09-18 00:27:11
1
Ade Muyi Wa :
How much are these people making? How much is the minimum wage? 70k right ? These people live in the village for God’s sake,I use Band A, and I spend at least 60k every month or more,This Band system just feels like another way for corruption to thrive
2026-09-17 09:50:53
1
prayingforgrace :
Lord have mercy
when una no dey get lyt u complain now there is enough lyt u still want them to reduce it.
2026-09-17 06:29:15
0
Alhaji Jay Jay :
Na wa oo and we were Dey igboora no get light
2026-09-16 22:21:48
0
itz goddy :
prepaid is better
2026-09-16 20:44:39
0
To see more videos from user @temitopea0, please go to the Tikwm
homepage.