@dickson4real_: I never see am Swrs 💔😂#goviral #fyp #everyone #trending #viral

DICKSON❤️🦅
DICKSON❤️🦅
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 16 September 2026 20:18:54 GMT
98089
21500
655
3262

Music

Download

Comments

obosi_jasmine
momma 💕🥰😘 :
make I no chop make Ulcer do me
2026-09-16 20:25:32
292
purposeful08
purposeful ☘️ :
Na who Chop dey reason heartbreak first 🤧😂
2026-09-16 20:30:32
15
thelordismystrength06
Patience 🥰🫂😘😍 :
AHH Dickson is this food not too hot 🥵
2026-09-16 20:33:00
2
edeh.gifted
Edeh Gifted :
I go add more pepper so that I go for cry well well😂😂
2026-09-16 23:13:49
7
favie__223
favourite👑 gurl💞🍭🎀🦋 :
aswear😂 give me 1 egg naw
2026-09-16 22:04:06
106
rachelomakadah
omaks dawta :
no heart break pain reach when you work dem nor com pay you 😞
2026-09-17 02:15:05
6
prettie.sunshine8
chidimma🧜‍♀️🌊💦🧿🤍🧚‍♀️ :
Brooooo you geh cooler for mouth 🥺😌😳😅
2026-09-16 23:11:29
67
hopeblinks55
Hopeblinks :
See as I dey blow the noodles breeze for you 🤦😂
2026-09-16 20:50:01
625
queen.grimes
QUEEN grimes :
I never experience heart break instead na me dey break there heart no be me una go put for pain 😂😂
2026-09-16 21:01:23
154
feranmhi34
♥︎FERANMHI•🌬️💨 :
omor lowkey the indomie go sweet oo
2026-09-16 22:53:48
85
starb821
✨ HE'S 💫KENZY :
Guys i beat hunger today
2026-09-16 21:21:22
37
adetola697
Detola braids&beauty💇‍♀️💇‍♀️ :
The aroma❤️i can smell it from my xr💔😪🥹
2026-09-16 21:35:18
20
rixxei16
🦋 Rixxie🌺 :
omor if i even see house i go chop join
2026-09-16 22:48:50
7
preciousxo_24
precious 💞 :
Hell no the noodles is hot na you're a wizard 😅😩
2026-09-16 20:33:29
58
real_johnnn
real_johnnn :
Na only for school o Dey get this kind comot oo😁
2026-09-16 20:38:04
19
khemzh4
officialkhemzyoo1 :
if you like no chop dey reason heartbreak 🤣😂
2026-09-16 20:47:29
20
choconaomhie
🧸Choconaomhie☦️🤎 :
Na that noodles dey hungry me now. Lemme go and cook it . Una bye bye
2026-09-17 12:22:28
5
mia650939
Mia🌹🦋🥹 :
Me wey be say once I see food my body dey shake 😭😹😹😹💔
2026-09-16 21:22:39
8
chilove959
*@𝖈𝖍𝖎...𝕷𝖔𝖛𝖊🫧🍒🎀💕*• :
If I nor eat how I won take see strength cry
2026-09-16 22:31:16
12
prettymide350
Omolara 🌹✅🥰 :
Pls tell me something I don’t know why una no Dey chop after heartbreak 💔 😂
2026-09-16 22:58:03
14
drexxilla2
𝑮𝒐𝒅𝒘𝒊𝒏 𝒎𝒄 😎 :
𝑜𝑚𝑜𝑟 𝑡ℎ𝑒 𝑝𝑎𝑟𝑡 𝑤𝑒𝑟𝑒 ℎ𝑒 𝑠𝑤𝑎𝑙𝑙𝑜𝑤 𝑡ℎ𝑎𝑡 𝑒𝑔𝑔 𝑡ℎ𝑎𝑡'𝑠 𝑤𝑎𝑡 𝑖𝑠 𝑠ℎ𝑜𝑐𝑘𝑖𝑛𝑔 𝑚𝑒 😅😅
2026-09-16 21:33:38
12
kenzypablo25
🕉Ťïķťøķ Přîñĉë🤴 :
is in no too hot
2026-09-16 20:29:50
6
christabel2054
çhrístãbél💕💕 :
Yes oh I never see☺️☺️
2026-09-16 21:00:48
2
pretty.goddes2
Pretty Goddes :
Nothing like better hot rice 😅
2026-09-16 20:39:06
2
chikamso1827
Chikamso 💞🌹 :
I swear
2026-09-16 21:13:52
1
To see more videos from user @dickson4real_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About