That first Briton goal sweet like kinlode, Man U soo succulents
2026-09-16 23:14:35
2
OMO IYA ONISU 🍠🍠🍠 :
Nah Man U spoil Mai games today 😂😂😂
2026-09-16 21:52:04
3
Ayodeji54 :
Una dey think for mind say them go beat como for champion league 😂
2026-09-16 22:28:58
2
Horla tech🪛📲 :
Brighton for life😂😂😂😂😂😂😂
2026-09-16 22:11:02
1
Olawale olazzy Dc :
make Dem sell man u for Dangote 😂😂😂
2026-09-16 22:48:51
1
ØLÀ💔🔥 :
no tell me say them use 2 collect 3
2026-09-16 23:43:31
0
march 20 :
even man u sign Microsoft then no still excel
2026-09-16 22:57:11
0
Miami :
Brrrr
2026-09-16 23:04:31
0
Obamoney011 :
Man U go face hell this season 🤣🤣. Carrick see small chance last season, una come dey shout say na good coach. This season una go learn the hard way 😂😂😂😂😂
2026-09-17 03:23:01
0
The_Arsenal :
😳
2026-09-16 22:27:21
0
To see more videos from user @emmyblack327, please go to the Tikwm
homepage.