@jer_mained_: #relatable

Jermaine
Jermaine
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 16 September 2026 21:24:11 GMT
24843
4189
137
401

Music

Download

Comments

o1f3gor
F3gor :
To vex go tire you … sad go con be like thank God say I fit sad oo😂🤣
2026-10-08 07:13:22
0
alexx_1335
ÃLËXX :
na that point I dey bro
2026-10-06 23:09:01
0
naoomi455
🫟🌬️ :
I laugh while tearing up
2026-10-08 07:15:25
0
ahm_austino1
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
E go con be like you don far😔😂
2026-09-26 09:08:59
176
_oluwaisrael
dérín :
I Dey plan my vex like this😂😂😂
2026-10-08 04:05:05
2
dajegodswill
𖣂ׁׁ Ğøðşŵïļļ𖣂ׁׁ ׁׁ ׁׁ 𓆉 :
I go cor Dey think say I don turn mumu
2026-10-08 16:56:46
2
uglysmart1
💎🦅smart🇬🇧 👑 :
I cry tears no come out ba once I laugh 😂😭
2026-10-02 01:11:52
38
e.mm.y4
𝔼𝕞𝕞𝕪🚀 :
na that stage i dey
2026-10-06 11:19:00
4
gee026667
Gee :
Welcome to the psychopath stage
2026-09-17 04:38:13
31
oxzame
Oxzame :
nah that stage me juss dey
2026-09-30 15:24:14
2
otf_0000
♰*𝕺𝕿𝕱*🇳🇬🥷🩵*♰ :
Bro na Acceptance stage be that 😔. Anything wey go sup make e sup abeg
2026-10-01 16:47:56
6
numeroun10
Numero is nerfed🥀 :
Stoicism
2026-10-06 15:15:17
3
just.ola.null
Zilch :
after the stage of laughing, any small thing fii make you cry. say your phone no charge you fii burst cry na there I dey
2026-10-02 00:43:04
5
novar717
BIBI✨ :
Like I’m so happy 💔💔💔everything has been so funny💔like I’m over depressed,depressed overly depressed,
2026-09-29 22:08:21
5
mainjayteee
Jay tee :
Na that stage I Dey bruh I wan feel sad I no fit guyyy
2026-09-27 09:15:38
5
christiandior6755
Popori 👿 :
it's called madness
2026-09-21 22:02:04
12
cyber__wrld
Cyber_wrld_ :
Na Fra be that
2026-10-03 23:06:13
3
b_i_g_motion
BIG MOTION™️ :
This one pass fra stage 😂
2026-09-23 20:44:20
6
itzbethel54
BETHEL™ :
i dey the period wey be ssy i no fit vex again and i no fit happy again i just dey😁
2026-09-18 10:12:08
8
_oluwaisrael
dérín :
Realest thing I’ve seen today 😂.
2026-10-08 04:05:37
2
jibola753
JB🥷🐦‍🔥 :
Happiness go wan injure you
2026-09-30 21:12:09
2
hills.x0
7۶ :
You just need to create an illusion in your head where youve got everything you wanted.
2026-10-03 23:19:49
3
__jirma
🪐JIRMA👽❄🎧 :
I gats watch sad movie before I fit cry😂
2026-10-03 20:14:42
3
kommzymoore1
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
I think say nah only me 😂
2026-10-04 22:27:01
1
j.i.t_01
𝐌𝐫 𝐉𝐨𝐄𝐥 🪾🖤 :
lol Omo
2026-09-26 08:53:10
2
To see more videos from user @jer_mained_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About