Mummy pack your bags oo go start new life for Damaturu,they have left you behind 😂😂
2026-09-17 07:11:57
462
SIA🌹🌸🍀 :
Omo na my husband type be this oo, na him teach me how to cook some foods sef, the sweetest thing is he loves cooking and he Sabi cook every food,Person wey Dey even make pap from scratch for our daughter and soya bean powder😂😂😂 I just weak for that man😂
2026-09-17 10:41:01
64
danzenboy :
Madam serve them wine
2026-09-17 07:48:16
164
Shopwithpearls Backup :
Please drop the camera and be useful 😂help with akpu,semo or pounded yam be fast please
2026-09-17 08:26:49
32
Generousity :
I can cook more than this, I really love cooking but where u wan see girl wey go love you na em be koko
2026-09-17 08:32:10
3
KB Zone :
Madam watin u dy find for that kitchen , couples dy cook u dy disturb dem
2026-09-17 08:04:27
16
💨Banny🥀 :
Pls drop de camera and be useful...maybe set de table for them😂😂
2026-09-17 08:32:26
35
Nelly :
She dey do like politician 😂
2026-09-17 07:20:09
20
sir white :
y do I feel like this little angel knows exactly what she is doing 🤣😂
she just want pepper mummy🤣😂
2026-09-17 07:51:44
24
Krystalkrys :
my man must know how to cook
2026-09-17 10:04:36
1
Jonas Chukwuebuka :
Yummy nnem🤣🤣❤️
2026-09-17 07:48:55
69
TORY.AURA🌺🪷🌸 :
Make the photographer go soak garri yellow drink nau😂😂
2026-09-17 11:05:30
7
Navigate Life With Dozie :
you just born your replacement 🥰😁
2026-09-17 07:52:54
6
Onitsha clothing store 🍻🏆🛍️ :
The man is funny 😂
2026-09-17 07:48:01
5
Best Treasure Utensils (BT) :
na to hand over the kitchen to them make them dey cook serve you ooo😂!!
2026-09-17 08:33:50
10
SOLOMON 🇰🇼🇰🇼🇰🇼🇰🇼🇳🇬 :
am proud of you sir ...you making us proud as an igbo man
2026-09-17 10:36:46
8
😘N🌟E❤️🔥L💞L✨Y👑 :
I think say ur husband carry woman come hux,I no know say na the man first wife u de call side chick 😒 please take ur time 😂Na en first love be that
2026-09-17 08:55:59
10
Diana💕💕 :
lol as she say yummy case don close😂😂 I love it when men hype their cooking ehn it’s so funny 😂😂
2026-09-17 07:16:32
32
KACHI KACHI :
cook onugbu and let's see
2026-09-17 08:09:51
12
MANNY👽 :
Man to Man make money bfr you marry… It spices up your marriage🥰🥰🥰🥰
2026-09-17 07:45:08
20
To see more videos from user @deema.4eze, please go to the Tikwm
homepage.