No strength for big grammar. If I get I will give and if e no day what happened to “I NO GET”
2026-09-17 18:36:15
2
ArgonHouse :
Tell her.... I won't give U....period
2026-09-17 15:23:12
0
MYKELBEST ELECTRICAL 💡 :
oga I no get... if she is no okey with that. AUNTIE USE THE DOOR.
2026-09-17 16:22:29
5
Aku akolam 🇳🇬 🇬🇭 🇹🇷 :
no be only,I go tell her I no dy give,or I no get simple
2026-09-17 17:44:20
3
HOPE NATION 👻🌪️🪐☄️💥 :
Nigeria girl after blocking you
2026-09-17 20:59:59
1
TheBig💪🏾Famous🥷🏽💯 :
If he day “send aza” if he no Dey “I no get”simple
2026-09-17 23:11:36
1
X :
I enjoy taking care of you but I don’t want money to be the only thing we talk about.
2026-09-17 08:49:03
1
Anifowose George :
Make she no love me Abeg if her love come with every time billing. I no get make she go; I don’t need her or need any nice way to tell her my money is hers. Make she go work!
2026-09-17 23:30:27
0
dikyami :
Better be rude and have peace oooo
2026-09-18 00:24:36
0
BRAVNESS🦍 :
RUDE WAY STRAIGHT..
I NO GET..ND I DON'T CARE😁
2026-09-17 20:35:05
0
HEARTLESS :
I nor get stress I Dey always say nor Dey bill me simple
2026-09-17 19:09:27
0
SmarT :
Oga I no get case close
2026-09-17 21:29:31
0
izumetalfabricati :
thanks my desr u re intelligent
2026-09-17 16:01:18
0
𝕆ℝ𝔼_ℙ𝔼ℝℝ𝕐 𝕏★💔 :
me: commot here
2026-09-17 19:43:42
0
remotewithjames :
Just say NO
2026-09-17 19:01:01
0
@de pato⚡ :
just break up joor,
dating a broke gal when u as a man is still building is a death sentence,
2026-09-17 15:49:24
1
Frankie🫥 :
All this one no concern Nigeria girls ,
2026-09-17 08:18:59
0
marshal_tech :
do you have to explain to a woman that's not your wife
2026-09-17 19:39:14
0
Golden Prinxe 🦅🕷️ :
Even for my exam I no Dey use English the way u Dey help me construct English for woman wer wan collect my money!
2026-09-17 21:51:27
0
Funnÿ Mide :
Are you actually looking at the camera or behind the camera??😀😀
2026-09-17 21:31:25
0
@AJ Blessed :
madam leave that English i nor get simple, come benin make u speak English 4 them...the day she ask u say u nor get relationship ended like football ⚽ match.
2026-09-17 14:02:42
0
onoduisefe :
all this English for a simple no
2026-09-17 17:33:36
0
To see more videos from user @ifeoma.bigcyntv, please go to the Tikwm
homepage.