@malikido33: ### #fypシ 13pro

ĦǍŸÍŅĎĘ 🧘🏿‍♂️💔
ĦǍŸÍŅĎĘ 🧘🏿‍♂️💔
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 17 September 2026 09:20:04 GMT
41551
4802
287
171

Music

Download

Comments

bigmerra1
𝓑𝓲𝓰_𝓶𝓮𝓻𝓻𝓪🔥🪐 :
13 pro sweet ooo brr , but ago soon change to 15 pro 😅
2026-10-15 18:21:40
9
artist.nationa
^>OJO_CHEGBE^<💡🐢 :
Guy don’t ever pray for 13 pro for ur ya life Aswr only if you know issues wey 13pro get my 13pro nearly take my life with hardware issues but I later change to 14pro sha 😂🙌🎉
2026-10-15 21:07:20
4
smart_hussaini01
༺🥂🧃𝓢𝓜𝓐𝓡𝓣🧃🥂༻ :
Just bought my own yesterday, bro God will do it for you 💯🥰
2026-10-15 15:46:30
8
biggolden_0
*大金色*🥷❤️‍🩹🎧 :
I wan do this trend buh I no get profile wey go give em this money
2026-10-16 12:43:16
6
bashir.040
🐌乂 S丨LΞNT GR丨NDΞR 乂 :
Omor 13pro sweet oh, but I wan change am to 16 o 😳🥰
2026-10-13 17:50:25
82
isaac31245
ISaaC🗽 :
13 pro wey don tired me 😴 🥱😌
2026-10-14 18:05:04
8
femalealex6
ℕ𝔼𝕃𝕃𝕐🤍🥹 :
Com carry my own 😂😭
2026-10-15 19:12:51
2
toxic_boyfriend7
✦ 𝑻𝑬𝑬 𝑪𝑨𝑺𝑯 ✦🏦 :
If you know the kind issue wey 13 pro dy get, you no go ever pray to buy am 🫩
2026-09-17 19:38:52
69
oluwayankunmi33
AYOMIDE♌️🌴 :
My own 13 pro never give me any issue oo make Una try Dey calm down
2026-09-27 15:06:16
21
mighty.choco
꧁𝓶𝓲𝓰𝓱𝓽𝔂 𝓬𝓱𝓸𝓬𝓸꧁ :
Hope am not disturbing 😁☺️
2026-10-09 15:23:44
1
harde__yemi
Ó.J.É :
14 pro don tire me but no buy 13 pro my brr 🥺🥺
2026-09-17 19:49:29
11
sad.soul81
Sad soul 💔💔 :
Phone wey don tire me 😞
2026-10-16 10:54:03
0
olarexofficial
⚡ OLANREWAJUツ🐅🤍 :
For 13pro wey I dey find how to change bro I go advice you to buy 14 instead ooo 13pro fine for hand but the phone hot pass xr
2026-09-24 09:46:26
9
sadex220
FOLA :
13pro still be somebody problem for 2026 😪🤧 I’m grateful ☺️
2026-09-19 09:46:56
8
big.shark018
B!g (śhãrk) 🦈🦍 :
I will wait and congratulate you bro 🎉🤍
2026-10-04 20:16:48
3
abbeyly87
💥ABBEYLY🔥🪵 :
I swear the phone don tire me 😪
2026-09-17 18:40:22
15
livingsoul52
💫𝐋𝐈𝐕𝐈𝐍𝐆 💲𝐎𝐔𝐋🕊️💫 :
Keep bombing we grind to death 🥰
2026-09-17 11:41:23
6
dimex.001
LaST-BOrN :
E sharp
2026-09-28 18:48:13
2
santan0010
SANTAN🍀❤️🤲 :
16 plus 😓🥹🤲
2026-10-16 11:31:31
4
fizzy3519
🥷 :
😩😅
2026-10-16 11:55:12
1
tinorichie10
тιησ ʀι¢нιє💚🚀 :
I want change ham to 15pro🥺😂
2026-09-18 19:28:22
1
kunmi_6
kunmi_6 :
No pray again come collect my own 😂😭
2026-10-16 13:09:46
3
olami4011
OLAMILEKAN🌚🪐 :
No try am you go cry screen pb😂
2026-10-15 21:41:48
1
oluwaseun7073
ℂ𝕦𝕥𝕖 𝕆𝕝𝕦𝕨𝕒 𝕊𝕖𝕦𝕟🍺 :
But am. But don’t buy used buy UK 🇬🇧
2026-10-16 08:07:23
1
To see more videos from user @malikido33, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About