I Dey listen to you,I no even know say my babe Dey my back Dey hear u🤣🤣na once e shout say na true😂😂say na rubbish I sabi buy..😭😭nd e sabi buy quality things pass me oo,I don follow u asap😂❤️
2026-09-17 12:49:55
0
ADAEZE 🦋 :
I like your facial structure , how do you maintain this size and your face shape
2026-09-17 11:29:15
36
theonlyobiageli :
I don relax I don relax.
2026-09-17 09:55:17
28
Lifeofchefeki :
I remember when we just marry and I Dey send am hair, I send cheap ones not to stress am na once baba say I don’t like those hairs them too cheap, he buy hair wey he like for me expensive one like 400g layered bouncy hair with 5by5 😂😂 since then I no Dey look price o 😂
2026-09-17 13:11:43
18
Kelly🥹 :
Omo u no fit see me for dat kind settings keep buying Biko😫😂😭
2026-09-17 12:23:34
7
CHUBBY_JAY🌺💋🌹🥰 :
My husband ask me why i no dey ask price i told him ; money is meant to be spent!!
2026-09-17 10:52:52
17
🌸 Lizzie 🌸 :
Na why I no dey ask price of something.....my own no pass "awwn thank you"
2026-09-17 11:15:18
29
Lady M :
That was me, he even said he will buy me gold . I refuse, finally na side chick enjoy the money
2026-09-17 10:58:04
9
Mama J :
Nah why dem dey tell me say I no sabi manage so, Say I go allow am dey buy me expensive things…. Yenyenyenyen
2026-09-17 10:51:02
10
FRB Laundry Services :
🤣🤣 I give u dis one tutor🥰
2026-09-17 12:22:56
1
El_roi baby ✨ :
Ok I don learn ma😂
2026-09-17 13:58:52
3
MRS NO NAME 💫💫 :
Make them cheat am as far say na better hair 🤣🤣🤣 na that one concern me
2026-09-17 09:28:31
13
Ifeoma Marshal Onuorah :
Tell them lol 😆 😂 🤣
2026-09-17 14:09:57
1
Cad 🌻 :
Teacher don talk oo 🤣😂
2026-09-17 12:41:46
1
Light 💡 :
Teacher abeg nr vex I b wan help am economize bfr 😂😂😂😂😂
2026-09-17 10:23:22
7
Nana🎀🌸🌸 :
😂😂😂teacher abeg no shout for me ooo 😂😂😂I don learn
2026-09-17 09:53:45
8
PAMELA HAIRS :
Nor vex 😂😂
2026-09-17 10:43:20
0
Jay :
I’m sat 🔥
2026-09-17 10:27:16
2
tobechukwu800 :
Na things wen I need for work my husband Dey buy for me. Laptop, printer, laptop bag and so on
2026-09-17 13:00:42
1
Sonia Ben :
you don expose my secret ooo 😂😂😂😂😂
2026-09-17 14:02:08
1
mummy Chrisnavivan :
the way I take the relax these days
2026-09-17 13:31:19
1
Mhiz bless🥰808 :
me, I no dey even ask him how much he buy am😂😂😂😂
2026-09-17 12:54:50
1
To see more videos from user @warri_spec, please go to the Tikwm
homepage.